lirik lagu willo godson - pull up
yeah
soft babe
o your man willo
tell me why you
you uh
you no dey when i pull up
right now
girl, i mean right now
tell me why uh babe
you noo oo
you no dey when i pull up
right now…
yeah yeah yeah
i dey for work no be holiday
settle more scores when i dey away yeah
you dey read news non stopping
you know what’s popping
hunger to wole ba wa
na why i take off step into the scene
my head no go change
even when i put am gold t~~th
to see the paper chasing even when i go sleep
i gather to dey naija living with bestie
chai
so as i dey roll
step in the benzo
sipping indo
playing calypso
sentimental
no dey mingle
i go dey roll till i cash out the cheque
i say na which kind of track to be like rat race
lockdown for this place
i gather come back
now dem tell me say my babe no dey
i don parra for this way. ey
tell me why you
you uh
you no dey when i pull up
right now
girl, i mean right now
tell me why you. uh babe
you know oo
you no dey when i pull up
right now
yeah yeah yeah
sometimes i ride slow
sometimes isi na erem
i carry olosho for street biri na bem
nna e konuko fa
far as say mula dey
if i no get to chop now watin i gain
as the street no dey sup
many men dey sleep
tie woman wrapper under blanket
when no money
woman no funny
see your bag for street that’s the racket
if you gat to chase the bag
react like animal
go dey sell like anu ta
willo no dey sit under tree just dey drinki paraga
ya ka nji wey buru ga
i be gone in july back in december
isi mu ku ga heavy nodding
all the whole paper i dey go chase for you
tell me why you
you uh
you no dey when i pull up
right now
girl, i mean right now
tell me why uh babe
you know oo
you no dey when i pull up
right now…
yeah yeah yeah yeah
so as i dey roll
step in the benzo
sipping indo
playing calypso
sentimental
no dey mingle
i go dey roll till i cash out the cheque
i i i dey roll
step in the benzo
sipping indo
playing calypso
sentimental
no dey mingle
i go dey roll till i cash out the cheque
i dey roll
step in the benzo
sipping indo
playing calypso
sentimental
no dey mingle
i go dey roll till i cash out the cheque
i say na which kind of track to be like rat race
lockdown for this place
i gather come back
now dem tell me say my babe no dey
i don para for this way eh
tell me why you
you uh
you no dey when i pull up
right now
girl, i mean right now…
tell me why youuu babe
you noooo
you no dey when i pull up
right now
yeah yeah yeah yeah
why you
you uh
you no dey when i pull up
right now
girl, mean right now
tell me why uh babe
you noooo
you no dey when i pull up
right now
yeah yeah yeah yeah
i show you full moon of love
you dey find stars…
ngwa nu
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu vvlerou - исправить всё (fix everything)
- lirik lagu brogodzilla - arizona
- lirik lagu pink williams - doin' something wrong
- lirik lagu the holstar - the zamrock cypher
- lirik lagu money boy - john claud van damm (bam bam)
- lirik lagu double l - 1st and 15
- lirik lagu warvoid - класс убийц (assassination classroom)
- lirik lagu creative adult - connected
- lirik lagu blntsmk - got it
- lirik lagu ебанько (eban'ko) - стоят девчонки (girls stand)