lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wetin u dey talk - king dirty mup

Loading...

chorus:
wetin you dey talk we dey chase bags
wey dem girlies at wit the fat nyash
gotta live bad cuz the good die ooo
like goodbye oooo
i dey drink shayo

good life nothing else mattas
good health i dey pray for the mental

verse
yea i’m wit the gangstas whip a n~gga nose like kata
when u go broke dey go scatta
ego ogologo i’m a sabi boy
coming from the bank he a check boy
where the fine girls give me ginger
pull up on ya girlie in a tesla
if you no hustle ain’t no dinnеr
if you go cap dey go cast am
wetin u dey talk u no gеt sense
wetin u dey talk we dem big bosses
so any how e be i dey bring them knots in ooo
i dey pray laho
i dey smoke igbo
i don flew to pluto
you know how the ting goes
chorus:
wetin you dey talk we dey chase bags
wey dem girlies at wit the fat nyash
gotta live bad cuz the good die ooo
like goodbye oooo
i dey drink shayo

good life nothing else mattas
good health i dey pray for the mental


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...