lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu $wayleo - kuwait

Loading...

chorus
no time for suwe
i gats to find my way to make this kuwait
i no fit delay biko wete’ego
i no fit throway
247 omo
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait

verse 1
hungry for the big bag
swallow am like anaconda
steady grinding all day
we gats to chop ooo my brother
me i no like wahala
all i want is the raba
all my guys just dey para
bombing sites like osama
og paste me the aza i just catch one sure maga
sometimes we lose sometimes we win
just know sey man no dey(perfect)
so i be grinding everyday
i no dey use money play
i dey waka up and down i dey find the money eyyy
people think sey i be clown cause dey never see the pay
but when i land with my ak dem go know sey no be play
oya na where my cake?
put am for the better plate
talk anyhow i spit for your face(tuaah)
chorus
no time for suwe
i gats to find my way to make this kuwait
i no fit delay biko wete’ego
i no fit throway
247 omo
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait

verse 2

hold up, wait a minute
omo i no fit wait
the only thing i fit wait for na the kuwait
better get that straight
billions billions billions on my mind
oya check the rate
oya calculate
oya do delay
kudos to my nwanne
shout out to the mandem
we go chop thid cake no remain
we go l!ck the plate
for this game we no dey full
na only fool dey belleful
better know as you dey do
no go dey do baby boo
ice on my neck that’s how stars do
when i roll the j i add bars to
y’all already know i got bars too
lap with the gang no be platoon
chorus

no time for suwe
i gats to find my way to make this kuwait
i no fit delay biko wete’ego
i no fit throway
247 omo
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait
i dey find the kuwait

everyday i dey find the kuwait ooo
no be naira finding kuwait ooo
i dey find the kuwait ooo
where’s my n~gga kenzo?(where’s
kuwait ooo
pass me the kuwait ooo
i sey me i no fit wait ooo
give me the kuwait
oya pass the kuwait ooo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...