lirik lagu wave$tar (ng) - celebration of life .
[intro]
mhm mhm
didn’t want wavey didn’t want wavey free (mhm)
[verse 1]
i no sleep, cause i’m awake chasing my dreams o
i know say e get time wey you no go fit to holla me
but my broski before then, hope you makin’ your p’s o
olorun se we go show dem, say this p no be beans
i be going hard, i been going
god punish who wey do me bad, you my hater
olorun know i say try to keep my calm
and i no need to dey fight right now
[chorus]
all i’m chasin’ is the paper
you got issues, i’m afraid of
sip my henny with no chaser
celebration of life
[post~chorus]
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination, e dеy for front
so be patient, who you dey hatе on?
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
[verse 2]
how you doing my guy?
what’s up my g? how you doing now?
with the way she dey whine she wan make me erect
but i only knack beat like crimina
i was up in school, tryna make bread
see that update better gimme all of it
i’m focused i don’t need your loving
didn’t want wavey free now he’s buzzing
now when dem dey play my song for the club you go jo
when i’m in the setting, i light it up like the lighter does to the kpo
like a tissue, i’m on a roll
and my parents dem don dey old
but my neck is still h~lla froze
i’m tryna be lit for the rest of my life
tryna be lit for the rest of my~
[chorus]
all i’m chasin’ is the paper
you got issues, i’m afraid of
sip my henny with no chaser
celebration of life
[post~chorus]
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination, e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
celebration no be relegation
i been active on every occasion
destination e dey for front
so be patient, who you dey hate on?
[outro]
no dey jonze, my g
no dey jonze, brother
no dey jonze my slatt
no dey jonze
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu shane t. hoffmann - van gogh
- lirik lagu colt ns & champ boi - para ve aşk
- lirik lagu mszy - stranger in the mirror
- lirik lagu kelsea ballerini - kelsea ballerini defines "beg for your love"
- lirik lagu prem dhillon - hicups
- lirik lagu heartstopmiami - an0ther 2
- lirik lagu gregor hägele - letzte weihnacht (live)
- lirik lagu dua lipa - levitating (live from the royal albert hall)
- lirik lagu obraza net - я обязательно выберусь (i’ll break out)
- lirik lagu محمد نور - ana fe'lan - أنا فعلاً - mohamed nour