lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wande coal - ebelebe


[intro]
p

[chorus: wizkid]
ebelebe
na your side baby girl i wan dey
all of the things wey you do i wan craze
na me and you everything i wan dey
heavy duty, make a n~gga wan pay
if na craze, baby girl i wan craze
if na dey, baby girl i wan dey
by your side baby girl i wan dey

[verse 1: wizkid]
oya jo jo jo
girl you fine i can’t take
every day, every day, every second say na party
we go dey, we go play, you go se
omotena
and you know and you know say no one like me
we go tey, tey, tey, tey
i go gbe, you go gbе
omotena make you tell mе i be gatsby
i no dey run for the play
we go dey, i go show you how we dey
make you show me how you nasty

[verse 2: wande coal]
bison
fighting
i’m a street fighter like tyson
and i don’t care what i like seeing
me i like dark and the light skin
girl dem sugar like wiz yeah yeah
all dem girl that like trips yeah yeah
most of my girls they like trees yeah yeah
all of dem girls are like me yeah yeah

[pre~chorus: wande coal]
give me
to me
to me, to me
gbe mi, gbe mi
k!ll me
kuku k!ll me
body on me
put it on me
ah, really
really, really
bad bunny
ba mi ni bi
ni bi
fun mi ni bi
omo lo dun to yi
[chorus: wizkid]
ebelebe
na your side baby girl i wan dey
all of the things wey you do i wan craze
na me and you everything i wan dey
heavy duty, make a n~gga wan pay
if na craze, baby girl i wan craze
if na dey, baby girl i wan dey
by your side baby girl i wan dey

[verse 3: wande coal]
she want to love me by force
she say that wc wanna be yours
na so she start to give me kisses and hugs
she say she no go ever leave me because
’cause
yeah she love me of course
and she know say wc na the source
she want heaven and earth and more
so i’m shooting it up to the stars

[pre~chorus: wande coal]
give me
to me
to me, to me
gbe mi, gbe mi
k!ll me
kuku k!ll me
body on me
put it on me
really
really, really
bad bunny
ba mi ni bi
ni bi
fun mi ni bi
omo lo dun to yi
[chorus: wizkid]
ebelebe
na your side baby girl i wan dey
all of the things wey you do i wan craze
na me and you everything i wan dey
heavy duty, make a n~gga wan pay
if na craze, baby girl i wan craze
if na dey, baby girl i wan dey
by your side baby girl i wan dey


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...