lirik lagu wan shey - mendem
hook
i know mendem wey di shua dough then pammeam for long (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (i say i know mendem)
i know mendem wey di cut doki even for go congo (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (i say i know mendem)
na that mendem for mfoundi
na that mendem for central (na dat mendem)
na that mendem for kondengui
na that mendem for new bell (na dat mendem)
na that mеndem for mokolo
na that mendem for nkululu (na dat mеndem)
and na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
verse 1
yo
i get mendem wey di bato terrain for seventy people dem (70 people dem)
i get mendem wey di bato cement for technical kilo dem (na tin dem for kilo dem)
i get mendem wey don waka naked for inside di marché (awee aweeh)
i get mendem wey na for cimetière for night dem di tacklé (i be know?)
people go feel sey na talk
or sey na shock
but bilan for street over trong
bep bep bep no be na heart, umbrella no be roof
dossier di start na with proof (skiitt)
better you signal ya réseau
or you put ya dough
di c~ntar na tin for cerveau
chu chu chu no be the truth, bullet no di shoot
dossier di start na with proof
awehhhhh (dey know,dey know)
we don hustle sotey but mendem di still want for calculate (mendem di calculate)
i don enter shock witty mendem wey their paa na magistrate (i be know?)
commandant, procureur, commissaire, i know all their office them (dedans,dedans)
but ma sentence be depend on weti be dey inside document
hook
i know mendem wey di shua dough then pammeam for long (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (i say i know mendem)
i know mendem wey di cut doki even for go congo (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (i say i know mendem)
na that mendem for mfoundi
na that mendem for central (na dat mendem)
na that mendem for kondengui
na that mendem for new bell (na dat mendem)
na that mendem for mokolo
na that mendem for nkululu (na dat mendem)
and na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
verse 2
i get mendem di transact dat tramadol comot na l’hôpital (laquintini)
i get mendem for god wey na pastor and daso doki man (rabadasakabara)
the same mendem for cailloux, for build, for use or for high you (for bonas)
na the same mendem wey go cut you diplôme ele for campus (dedans)
asahbe (sahbeeee sahbee )
ngamri la wan ven (ngamri la wan ven)
ghahti la wan ven ( ghati la wan)
toyri la wan ven ( kijung kijung)
i get mendem wey di enter pays bamoun chaque vendredi (on es parti)
i get mendem wey di bury person a l’ouest chaque samedi (on es rentré)
i get mendem wey go loan you dough wey shock na the intérêts (fuis)
ma mendem no get feelings, mais cest n’est que le business ( aweeehhh)
hook
i know mendem wey di shua dough then pammeam for long (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (i say i know mendem)
i know mendem wey di cut doki even for go congo (i say i know mendem)
i know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (i say i know mendem)
na that mendem for mfoundi
na that mendem for central (na dat mendem)
na that mendem for kondengui
na that mendem for new bell (na dat mendem)
na that mendem for mokolo
na that mendem for nkululu (na dat mendem)
and na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir
outro
dat mean say di man,dat mean sey
man ele dey inside di street so
di check check sense dem
boy,dat mean say
nyeh kind by kind mendem all dem di make lek sey dey want wild na wild nor
but wey
get as street be di man
make di ma lenses no di confuse you
see
i be street,deep inside,deep inside
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu adrenaln - let go
- lirik lagu yeeng - sadako rave - bonus track
- lirik lagu yap10 - içkiliyəm
- lirik lagu setitoff83 - up tha sco
- lirik lagu miminari (ミミナリ) - 消えない (kienai)
- lirik lagu godblessingme - фиолетовый мир (purple world)
- lirik lagu weerz - c'est clair
- lirik lagu jessa zaragoza - broken hearted me
- lirik lagu young thug - jail freestyle
- lirik lagu kurl songx - whistle