lirik lagu waje - lockup!
waje, doctor
the thing wey you get no dey scare me
na god dey do am for me no person
i hear the thing that you saying about me yeah yeah
but to god i go give all the glory
me i no dey claim wetin i go gain
me i no be shalanga me i just dey mind my biz for the game
i no dey complain me i just dey play
me i no dey claim wetin i go gain
me i no be shalanga me i just dey mind my biz for the game
no dey complain wetin i go gain
you see
you no dey bother me
bothеr me bother me
you no dеy bother me
you no dey bother me
bother me bother me
you no dey bother me
you see
i don lockup
i don lockup
i don lockup
i don lockup
me i nor dey mind
me i just dey vibe
you see
i don lockup
i don lockup
i don lockup
i don lockup
me i nor dey mind
me i just dey vibe ah yeah
focus i go focus i go focus on me
me i no send you say you don’t send me
anything i do na the money dey my mind
na the money dey my mind
focus i go focus i go focus on me
me i no send you say you don’t send me
anything i do na the money dey my mind
na the money dey my mind
shey you want k!ll person
trouble go come you no go send person
person go talk you go wan kpaya person
body dey bite you wey you see my blessing
but nothing nothing go destroy my life eh
i go to ball till now till the morning light
till the morning light
cos
you no dey bother me
bother me bother me
you no dey bother me
you no dey bother me
bother me bother me
you no dey bother me
see
i don lockup
i don lockup
i don lockup
i don lockup
me i nor dey mind
me i just dey vibe
you see
i don lockup
i don lockup
i don lockup
i don lockup
me i nor dey mind
me i just dey vibe ah yeah
oh oh oh
ahan ahn
eh ye eh
me i nor dey mind
me i nor dey mind
focus i go focus i go focus on me
me i no send you say you don’t send me
anything i do na the money dey my mind
(me i nor dey mind me i nor dey mind)
na the money dey my mind
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu emanuel dorris - stupidlittleboys
- lirik lagu yang da il (양다일) - 아낌없이 주고 싶어 (i want to give it generously)
- lirik lagu purple chest music - shonen
- lirik lagu alberta cross - glow in the dark
- lirik lagu tecno estill - lohyes (whip it)
- lirik lagu ezequiel vanegas - september
- lirik lagu hopeless endangered - dark chemicals
- lirik lagu why bonnie - apple tree
- lirik lagu different boats - fast
- lirik lagu yeezuz2020 - italiano