lirik lagu waje - feeling good
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay~jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb~tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu c.o.r - bijna
- lirik lagu old dominion - dirt on a road (radio edit)
- lirik lagu sinner - the last generation
- lirik lagu dheusta - technoblade song (tribute)
- lirik lagu darwin grajales - a veces …
- lirik lagu john moreland - ugly faces
- lirik lagu alexia chellun - ella es amor
- lirik lagu parseh - killing industry
- lirik lagu smallz one - bitch shredder
- lirik lagu nick shea - they all say that i'm