lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu visiion - in love

Loading...

in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
in love with you
in love

na wuside man go see tin for do with that baka oh
i no know
you check sey na that boy dem weh go hold you up when you dey low
i no know
you feel sey one day you go wukup realize sey you don blow
i no know
but why ya life get for dey so
get for dey so eh

dem talk sey i be jigga man, i no be better man
i no be better man
dem talk sey visiion no go shine, i no go relevant
i no go relevant
but small small you go see, i no be any man
i no be any man
so girl you get for give me timе, make i ginger am
oh girl

she tеll me sey no play me
she tell me sey no vex me
baby girl don’t test me
baby girl no fear me
i no go slow down slow down
you get for know now know now
just how i’m feeling
i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do

i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do

jigga man say make i just call for another one
(so call me oh)
no dulling at all that baby no dey form for a better man
so i know i funny, baby work on me now
i’m your man to be
(love me oh)
so baby don’t run on me now
cuz i love you
girl no bother money dey oh
honey make i hold you dey
oh i
love you for the holiday oh
low key no delay
you know why

cuz baby i can turn you on
baby i can handle for sure
lady you a shooting star
there’s only one wish when you come my way

na wuside man go see tin for do with that baka oh
i no know
you check sey na dat boy dem weh go hold you up when you dey low
i no know
you feel sey one day you go wukup realize sey you don blow
i no know
but why ya life get for dey so
get for dey so eh

dem talk sey i be jigga man, i no be better man
i no be better man
dem talk sey vision no go shine, i no go relevant
i no go relevant
but small small you go see, i no be any man
i no be any man
so girl you get for give me time, make i ginger am
oh girl
she tell me sey no play me
she tell me sey no vex me
baby girl don’t test me
baby girl no fear me
i no go slow down slow down
you get for know now know now
just how i’m feeling

i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do

i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do

i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do

i’m in love with you
in love with you
i’m in love with you
in love with you
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do
don’t know what to do


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...