lirik lagu vinismith - big g (show)
[intro]
yeah yeah
baby mo ti ready
make we vibe tonight o
[verse 1]
i see the way you move your body
girl you know say you got me
wetin you do me i no fit explain
this kind feeling dey sweet me for my vein
me i no dey play, i tell you straight
when i see you girl my heart dey shake
come closer make i whisper for your ear
everything wey you need dey right here
[pre~chorus]
girl i dey for you
any time you call me i go show
me and you, we fit make this thing blow
tonight we go take am slow
[chorus]
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
[verse 2]
omo the way you wind am
girl you know you fine gan
make we forget about tomorrow
tonight we no dey carry no sorrow
your body dey call me like say na prayer
the way you move girl na k!ller
me i go give you all of my attention
baby you deserve commendation
[pre~chorus]
girl i dey for you
any time you call me i go show
me and you, we fit make this thing blow
tonight we go take am slow
[chorus]
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
[bridge]
ah ah ah
the vibe dey sweet
ah ah ah
make we repeat
girl your body close to mine
this feeling one of a kind
[chorus]
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
baby i dey for you tonight
(i dey yanki tonight)
baby i wan f~cked tonight
(make me happy tonight)
you want vini tonight
na me and you tonight
[outro]
tonight o, tonight
na me and you tonight
tonight o, tonight
i go make you feel alright
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu brvdy - tammyfaye
- lirik lagu jxb - stallions at sunset
- lirik lagu sesu - să nu uităm
- lirik lagu sab'uh - purple money
- lirik lagu highswag - snippet 01.09.2025
- lirik lagu tommyy - تومي - khatwa - خطوة
- lirik lagu shak1moto - депривация (deprivation)
- lirik lagu diogenes (pt) - apaixono-me
- lirik lagu philthy rich - tell me
- lirik lagu kudai - harakiri