
lirik lagu victony - skido
stubborn!
i dey pity my ops, stubborn!
on god eh eh
i never tell my story
but i maintain composure
and i dey look up to god
i no dey change posture
odumeje be ayin na ga
abidoshaker dey here
you see my white stainless
so make i tell you
no let them crucify you (crucify you)
jesus don do the work already (work already)
you know the streets don’t count your good oh (your good oh)
ye ye ye oh
one mistake dem go use am judge me oh (use am judge me oh)
ye yе
skido skido, ah skido
when nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
skido skido, ah skido
whеn nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
everyday me i stand gidigba
me no dey reluctant
stubborn like militant
if e no be money me no want you to chat me
the credit alert plenty fill the account
me na show stopper, yeah
mo gan kpa, yeah
when i no get na nose stopper i plan proper
now i make everybody hands up like i be olopa
oya stop am
ebelebe, baby cop am
anything you want
money dey here to shop am
money plenty for the bank, baby chop am
big belle, if i get am you go rub am
drop am, make e no be like you dey log out
whine am small as odogwu dey rock am
make only me be the one wey dey pump am
pump am till you taya, you go drop am
no let them crucify you (crucify you)
jesus don do the work already (work already)
you know the streets don’t count your good oh (your good oh)
ye ye ye oh
one mistake dem go use am judge me oh (use am judge me oh)
ye ye
skido skido, ah skido
when nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
skido skido, ah skido
when nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu baby kia & lil tim - lincoln loud
- lirik lagu sports - 鉄の街 (iron town)
- lirik lagu preservation & gabe 'nandez - morning star
- lirik lagu jaydon skinner - steve austin
- lirik lagu ewikq - а что ты хочешь? (what do you want?)
- lirik lagu xurde - #másduro
- lirik lagu lez iz vne - просветление(enlightenment)
- lirik lagu 島爺 (symag) - カラクリズム (karakurythm)
- lirik lagu amnesia crew - de∃signer
- lirik lagu (s)trong - có quá trễ