lirik lagu victony - pier 46
[intro]
i get gist for you
(another world)
somebody say they love you
i, i, i, i, i know somebody
[chorus]
hollup i’m on my way, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych~lles to paris, seych~lles to paris
girl, hollup i’m on my way yeah (hun)
girl, hollup i’m on my way yeah, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych~lles to paris, seych~lles to paris
girl, hollup i’m on my way
[post~chorus]
i get gist for you
somebody say they love you
i, i, i, i, i, know somebody
[verse]
oh~no~no~no~no
no worry my babe
if you no get roof for your head
girl you know you got a place in my heart
oh~no~no~no~no oh
e dеy hard make i breathe somеtimes
na your matter wey cover my chest
girl abeg i dey come
so abeg make you free your calendar now
baby give me pencil, na your attention i wan draw
and my gokada go come through or i go send my bicycle
baby you are my truth, and our pikin go too soft
e no go play kpakpangolo, e go ride new bicy—
[chorus]
hollup i’m on my way, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych~lles to paris yeah, seych~lles to paris
girl, hollup i’m on my way (hun)
[post~chorus]
i get gist for you (hollup i’m on my way)
somebody say they love you (wear makeup for your face)
i, i, i i i, know somebody (go from seych~lles to paris)
girl, hollup i’m on my way
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bento e totó - o circo
- lirik lagu katha pauer - milchbad*
- lirik lagu ghea indrawari - kau tau namaku bukan kisahku
- lirik lagu la gente - gemme
- lirik lagu diamante eléctrico - maldito futuro
- lirik lagu charm mone - ringring
- lirik lagu mtrv - девочка-фемка (fem-girl)
- lirik lagu rick e renner - eu não (part. lipe e lyan)
- lirik lagu delcada - mollywater
- lirik lagu brown joel ft. davido, boypee & hyce - ogechi remix mp3 &