lirik lagu victony - ordinary things
[intro]
stubborn, hm
move me again, ayy
move me again
stubborn (another world)
[verse 1]
baby, i hear say you’re back in town
but i no dey find you, i’m happy now
this your love bombing pass oppenheimer
and i hear say you learn am for pakistan
[chorus]
but ordinary things no dey move me again
move me again
extraordinary things no dey move me again
move me again
we dey for real life, no be movie again
movie again
romeo no gree die for julie again
julie again, oh yeah
[bridge]
oh, oh, oh
do you believe in what you preach?
baby, look me from head oh, down to my feet
tell me something, shey you see small pikin? (see small pikin)
[chorus:]
ordinary things no dey move me again
move me again
ordinary things no dey move me again
move me again
ordinary things no dey move me again
move me again
ordinary things no dey move me again
move me again, oh yeah
[verse 2:]
(oh oh, yeah, yeah, yeah, oh, oh)
sometimes i dey wonder, sometimes i dey wonder
bare times i dey ponder, bare times i dey ponder
ooh baby, ooh baby
even in my slumber, now as i dey old, you see
[chorus]
but ordinary things no dey move me again
move me again
extraordinary things no dey move me again
move me again
we dey for real life, no be movie again
movie again
romeo no gree die for julie again
julie again, oh yeah
[post~chorus]
ordinary things no dey move me again, move me again
(do you believe in what you preach?)
ordinary things no dey move me again, move me again
(baby, look me from head oh, down to my feet)
ordinary things no dey move me again, move me again
(tell me something, you see small pikin?)
ordinary things no dey move me again
move me again, oh yeah
[outro]
baby, i hear say you’re back in town
but i no dey find you, i’m happy now
this your love bombing pass oppenheimer
and i hear say you learn am for pakistan
hmm, but ordinary things no dey move me again
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu angelica (rock) - keep pushin' on
- lirik lagu lina maly & enno bunger - lass mich bei dir sein
- lirik lagu the melrose quartet - getting a rise
- lirik lagu aj mcqueen - sit yuh self down
- lirik lagu gehörwäsche - wir folgen unserm herz nach kurdistan
- lirik lagu marauder (calif) - the kid
- lirik lagu sumsaysensei - wasabi
- lirik lagu leo jibaja & eldanidonoso - i knew we'd be cool
- lirik lagu max ernst (artist) - interview 1
- lirik lagu st1m - июньский дождь (june rain)