lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tunzzy - losheyi

Loading...

you know me back in the day ayy
when i dey go through many pain eh
now mo ti dey ehh
oluwa ti shey eh, we dey ball everyday eh
everyday na holiday ehh yehh

losheyi oo, losheyi oo, losheyi oo, oluwa losheyi oo
losheyi oo, losheyi oo, losheyi oo, oluwa losheyi oo
losheyi oo, losheyi oo, oluwa loshey lo tee yioo oo
losheyi oo, losheyi oo, losheyi oo, oluwa losheyi oo

now na me dem dey find, now every eyes on me, eyes on mе
now make you on the light, make you shinе your light on me, light on me
now na me get the fire, for the, for the, vibes only, vibes only
i see dem dey try, but dem no fit catch me, oluwa gat me

i see dem dey bebe, but i swear ajehh, won o ni fe té
pull up with a gun, and you see that we on deck
oya who dey check am, who dey check am, yea we dey here
i different, i be soldier
i be colonel
shey you go wan see me and my connect
as i dey give dem, i dey give them, dem dey connect
ajehh e plenty for ground, shey you wan collect

now i be wanted, shadow, prado
oya e gbe mii de be
for wetin you see, you know oluwa dey there
e no easy for me, but i know i go dee bee
many things wey don sup wey no make sense
but i give thanks today, e don dey make sense
put it on me, two bottles wey the waitress
ki ni yii won o le rii, i be legend
wanted, flyest, freshest, biggest, spotted, baddest
a ni ro gun wanted
finesse
ahh finesse oo, if i broke e, na my business yi oo
distance oo, if you no get money make you distant yi oo

wanted, flyest, freshest, biggest, spotted, baddest
a ni ro gun wanted
finesse
ahh finesse oo, if i broke e, na my business yi oo
distance oo, if you no get money make you distant yi oo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...