lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu trubld mind - 365 days

Loading...

verse 1:
365 days i’m sober
i no even bother dey hide am
the pics wey u see
video you see
everything na throwback
this thing b like ojoro
borrow pose dey make me dey go show
d way i dey sing
d way i dey dance
my faith go choke u
two billion dollar
e no small
pull up in that convoy
u no small
doing on doing
d way u do it
my god say u no small

chorus:
u put me back on tracker
i only call u my father
u gat my back here forever
everything they say say i no bother x2

verse 2:
up in the morning
as i put on my shoes
and hit d road choke
blessings upon blessings
everybody saying
dem no know me again o
it’s a diffеrent story now
i don dey count my blessings now
i no likе worry myself again
for somethings wey dey put my mind down

chorus


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...