lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu trip - vibes

Loading...

e be like today na our day
we go dance we go play no wahala
everything dey go our way (everything dey go our way)
we go dance cos no time to waste
let’s enjoy the taste
all the girls dey wait
na we dey today (na we dey reign, na we dey reign o)

as we dey move with grace
na we dey run am, dey set the pace
them dey look us dey think say we craze
n0body notice the things we face
‘fore we reach this phase
all the bags we chase
all of the effort, the time and sp~ce
now we dey ball like we dey today
fashi the matter, abeg close case (abeg o)

chorus:
cos this na vibes on vibes
matching energy, no fit describe
as we dey ball, we dey ball with pride
nothing fit sup cos god dey our side
no cap
energy dey clear my mind
as we dey glow we dey spread the light
yawa no dey, make we dance tonight
yes because everything dey alright
olo’un

cos this na banger
feel am
sounds wey dey burst my insta
u dey feel am
from a distance
she dey buss moves, i dey see am
mhmm
as the happiness dey, everything dey soft
f~ck
ball like we no dey stop
the money dey choke, everywhere dey hot
top
cos na we claim the spot

as we dey move with grace
na we dey run am, dey set the pace
them dey look us dey think say we craze
n0body notice the things we face
‘fore we reach this phase
all the bags we chase
all of the effort, the time and sp~ce
now we dey ball like we dey today
fashi the matter, abeg close case (abeg o)

chorus:
cos this na vibes on vibes
matching energy, no fit describe
as we dey ball, we dey ball with pride
nothing fit sup cos god dey our side
no cap
energy dey clear my mind
as we dey glow we dey spread the light
yawa no dey, make we dance tonight
yes because everything dey alright
olo’un
cos this na vibes on vibes
matching energy, no fit describe
as we dey ball, we dey ball with pride
nothing fit sup cos god dey our side
no cap
energy dey clear my mind
as we dey glow we dey spread the light
yawa no dey, make we dance tonight
yes because everything dey alright
olo’un


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...