lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu treble - freeman (ep)

Loading...

e ahh
e ahhh
e ahh
e ahhhhh
ouye! ouye! ouye!! eh

it’s tre ble on the vibez!!!

we no too dey count st~~ze but some martel for guys
vsop for girls
follow me to night

and i fit to do anything you telle me to do
you driving me crazy
loving disorder

position my ways i no fit do my thing alone but nah only jah
straight to the point anything i do na just for cruise i no mean am
to that one soul wey believe say i go make am say we both dey
not withstanding say i get love wey sha wan see good excursions

u no sabi me far back then
when only jah be my own friend
bad energy i rejеct
no one dey reason my old timе
good bad but memories differs
when street wan ruin my own life
any one wey want to know
make e come make i relate
e ahh (eh eh eh)
e ahhh (ah ah ah)
e ahh (eh eh eh)
e ahhhh
e ahh (eh eh eh)
e ahhhhhhhh
ouye! ouye! ouye!!

hmmmmm!!!
drinking till i get high (get high)
star feeling like the most high (most high)
i don’t care that’s my new style (new style)
i do good and i do bad (do bad)
bad boy from way back (way back)
stay lower or you go high (go high)
you go home or you go high (go high)
it’s hard on street on my brother ahh

only me fighting for my right
bad belle dem a hate my st~~ze
hate my st~~ze
f~ck their sh~t
freeman things
hundred st~~ze
leave that sh~t it’s just for me
fly my sorrows like aladdin aladdin i say aladdinnnn!!
life situations wan wreck man
street gats call me
but me no reject
eh eh me no reject
eh eh me no reject

i call this one no response
call the other one (yes)him block me
me no regret
yeah eh me no regret
yeah eh me no regret

and i go down on my knees and beg jah
jah bless me e shock them
me dey rejoice
yeah eh me dey rejoice!!!
i go down on my knees and beg jah
jah bless me e shock them
me dey rejoice
yeah eh me dey rejoice!!!

u no sabi me far back then
when only jah be my own friend
bad energy i reject
no one dey reason my old time
good bad but memories differs
when street wan ruin my own life
any one wey want to know
make e come make i relate eh!!!!!!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...