lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu toyé (nga) - say bye

Loading...

little jameson with a little bit of vibe
just to get my mind riight
many thing wey sup last night
i gats free my mind
person don jam my car
dem wan spoil my vibe
motor wey no get too many miles
she talk say am her only rider
oya show me you loyal
o’n gbowolo
if u come gbowolo
hmm gbowolo
folake gbowolo
ko de ka lo
tell me how u feeling right there
i know that you wanting
somebody
feeling really lonely
wey go love you~
wey go give you only
on a daily
wey go give u steady
wha you wanting
baby jo
omoge jo jo
kila tu wale f’owo se
say bye bye
what you do when u hear say
when ya say bye byе
when no money coming all day
is when ya say byе bye
hey wa
ko de sè wu
ooo
moni waa
ko de sè wu
owo’nbe lapo mi o
ko de se wu
aye mbe lapo mi ooo
ko de se wu
fine lady shey u do ur body
hmm just pls shake ur ibadi
e get man wey u for dey worry
hmmmm she don dey tension me
my n~ggas no dey even worry
lagos girls we dey worry
and all fine ladies say they want money
oh you a baddie
you just dey tension me
baby jo
omoge jo jo
kila tu wale f’owo se
say bye bye
what you do when u hear say
when ya say bye bye
when no money coming all day
is when ya say bye bye
hey wa
ko de sè wu
ooo
moni waa
ko de sè wu
owo’nbe lapo mi o
ko de se wu
aye mbe lapo mi ooo
ko de se wu


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...