
lirik lagu toryfreeze - people
only one big freeze oh
omo i don see things oh
aye yi mi’o ma ri ro
gbowo lo omo iko
gbori wo puerto rico oh oh
gucci, prada pelu fendi
owo mi kosi pending
bank loading kama spending oh oh
you say the boy know holy
everyday lo’n fa kpoli
different people different story oh oh
and you kw say the boy kw holy
everyday lo’n fa kpoli
different people different story oh oh
ah oh oh
ema pa omologo i kw do anything oh
oh oh oh
na money i dey find i kw do anything wey go cause trouble
eh eh eh
steady on my grind everyday i dey pray to my god do oh
oh oh oh
ema pa omologo e’dakun ejo wo oh
if you do good dem go mute am
if you do bad dem go talk am
distance myself from dеm judas oh oh oh
plenty advisers zero hеlper
jah on my light kw be nepa
see the lord is my shepherd oh oh oh
you say the boy know holy
everyday lo’n fa kpoli
different people different story oh oh
and you kw say the boy kw holy
everyday lo’n fa kpoli
different people different story oh oh
ah oh oh
ema pa omologo i kw do anything oh
oh oh oh
na money i dey find i kw do anything wey go cause trouble
eh eh eh
steady on my grind everyday i dey pray to my god do oh
oh oh oh
ema pa omologo e’dakun ejo wo oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu cain culto - brujería
- lirik lagu sanii aurelia moon - winter miracle (live)
- lirik lagu ritzly - leads the way
- lirik lagu yg kronik - not a saint
- lirik lagu elon - nisu verovali
- lirik lagu spek indigo - no face (in parties i feel most alone)
- lirik lagu ghost died - codex
- lirik lagu skelephant - mother universe
- lirik lagu carbon (usa) - woo
- lirik lagu gleka - сны (dreams)