lirik lagu tolaní - plenty talk no dey full pot (afro sessions)
intro:
o fe se ehn
o fe se wo
-crowd-
ay ayy
-tolani-
ehn?
-crowd-
o por leti
verse 1
say na wetin dem dey talk about
na the tin i dey yarn about
everyday na wahala dem dey talk about
me don tire to dey talk about
cos plenty talk e no dey full pot
and when we step up in the place…
you talking but you never do much
and you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
ogbeni wo!
bridge:
ahan! you’re welcome to this spiritual musical…
una go dey do as i say
like this
o fe se won
(ayakata)
chorus
mo ni ko joro
joro jara joro
-sax solo by jisinmisola-
verse 2
people wey no get money
na dem dey form say dem get money p-ss
pay your t-the make e p-ss
make we see if dem go send your money back
cos plenty talk e no dey full pot
and when we step up in the place…
you talking but you never do much
and you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
ogbeni wo!
bridge:
ahan! you’re welcome to this spiritual musical…
una go dey do as i say
like this
o fe se won
(ayakata)
chorus
mni ko joro
joro jara joro
-sax solo by jisinmisola-
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu waynethesane - burns like bleach
- lirik lagu my red & blue - say goodbye
- lirik lagu josh leblanc - resumes
- lirik lagu swish da god - godzilla
- lirik lagu zach vinson - jesus 3
- lirik lagu hatefulbeats - trying to sleep
- lirik lagu andremustdie - happiness
- lirik lagu bambashort - moving on
- lirik lagu jaxxon d. silva - a swollen song
- lirik lagu lissen2 - люди-загадки (lyudi-zagadki)