
lirik lagu tolaní - no yawa
intro
-trumpet playing-
(forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you
and when dem dey talk for your back
make you no send dem just be gbegborun)
no yawa
all the girls say you too fire
all the boys say you too waya o
baby girl say no yawa!
no yawa
all the boys say you too fire
all the girls say you too waya o
baby girl say no yawa
baby give me love jeje, baby give me love jeje oh baby
(ay! she be domitila)
-trumpet playing-
this e be serious, this kain girl she dangerous
(yeah yeah)
this e be serious, you no even sick but she give you drugs
(yeah yeah)
this e be serious, wetin i want to talk? oh my god!
(yeah yeah)
this e be serious, serious yeah!
no yawa
all the girls say you too fire
all the boys say you too waya o
baby girl say no yawa!
no yawa
all the boys say you too fire
all the girls say you too waya o
baby girl say no yawa
(baby give me love jeje, baby give me love jeje oh baby)
(ay! she be domitila)
-trumpet playing-
outro
(forget what the girl dem say, aswear down dem just dey jealous you
and when dem dey talk for your back
make you no send dem just be gbegborun)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu avalon - sacred ground
- lirik lagu nineishuman - untitled-433
- lirik lagu fetty wap - reasons
- lirik lagu me contro te - slime song
- lirik lagu wazinated - delete
- lirik lagu stain the canvas - redemption
- lirik lagu kepler (z-17) - gang shit #5
- lirik lagu oyabun - need a reason
- lirik lagu kafé - bateu o santo
- lirik lagu kayiiow - mania.