lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tml vibez - where i'm from

Loading...

[intro]
(mu~mur~murderer)
(woo)

[verse 1: seyi vibez]
og waheedi, give me format, make i no for mad
the other guy na informant, this thing don get comma
some dey say i be introvert
right now, emi lo n wa, oh, jamilah
all your bills i go cover, i’m the apase, kini mo n to la?
ola olorun ni mo n jola, are you looking for a lover?
loseyi go be your lover
baby dakun, gbe soke, uhn, increase the volume, baby, uhn~uhn
emi awon ori oke, ahn~ahn

[chorus: seyi vibez]
where i’m from go far
igbele fun ojo meta
so, i can see the light
you no make me lose my mind
baby, i’m in my sofa
when i’m sipping my coda
lambo, range rover
rich forever

[verse 2: tml vibez]
left home to feed home
oro oloro mi o ri ro, ah
we started from zero, so mo sanju pa’wo, omo ico
holy water, holy, if i no guide
won gba iyawo mi, you no fit tell my story
na my hustle gbe mi pade wizzy, ah (ayy)
shakira and sakara, when i no get raba
so, me stand on my feet, and call on baba
no more yawa, won ni igbawo lawa
took what’s mine, mi o ni pada wa
oh~oh, eh, e gba mi o
tml sabi o, e kira fun omo to sabi o
[chorus: seyi vibez, seyi vibez & tml vibez, tml vibez]
where i’m from go far
igbele fun ojo meta
so, i can see the light
you no make me lose my mind
baby, i’m in my sofa
when i’m sipping my coda
lambo, range rover
rich forever

[refrain: tml vibez]
where i’m from go far
you no make me lose my mind
and i’m sipping my coda
and i’m sipping~, rich forever

[outro]
where i’m from go far
igbele fun ojo meta
so, i can see the light
you no make me lose my mind
baby, i’m in my sofa
when i’m sipping my coda
lambo, range rover
rich forever


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...