lirik lagu timel the samurai - nightlife & palmwine
chorus
nightlife, palmwine
sure boys must ball
who carry first
race cars must talk
akin muti pelu cup
broke b~tch can’t talk
come see me now
this life no hard
verse 1
big boys big trucks
see money talk
you know we be the biggest
by the way we take dey ball
no dey measure my investments
no be naira we dey count
as god dey shower blessing
na basket we dey use
we bounce dey come
all ice, big rocks
amiri fits, red bottoms kicks
from lambo seats to cybеr trucks
you want chanel, let’s buy the storе
verse
atun tun ti de bi ase de
awo party
ka wa seh re
emi loba oba si baba won
emi loba oba si baba won seh
no carry problem near my side
this life too sweet to come dey drag
if yansh too big, i jump am pass
over sabi sef get limit
chorus
nightlife, palmwine
sure boys must ball
who carry first
race cars must talk
akin muti pelu cup
broke b~tch can’t talk
come see me now
this life no hard
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu liam kazar - more than this
- lirik lagu kill ebola & frdm - catatonia
- lirik lagu breathelast - furtuna
- lirik lagu robbiie & adriel calderon - en cambio
- lirik lagu 4n way - не отвечаешь (you are not answering)
- lirik lagu dälek - sweetwood sounds session 404
- lirik lagu grava - petty drama
- lirik lagu graffitiavenue - the odyssey
- lirik lagu di dik - tone
- lirik lagu venny sianturi - cinta terhalang restu