lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timel the samurai - glory

Loading...

[chorus]
me i no fit fail again
when anointing dey my head
back to back i pray for mercy
make the oil run down my head
if them n~ggas carry luba
make i no fit see myself
if them try cut my thread
make my glory reach my hand

[verse 1]
me and solo carry business
enter comp v, come dey sell
as i stand under this sun
i just dey wonder to myself
be like person no fit make am
till i cause another tears
how i wan dey make the money
when money no dey to spend
i wan comot for this streets
wey mama blessing still dеy sell
i wan comot for this streets
where thеm n~ggas no dey care
make i make am soft for mama
make my father no dey stress
wanna put our family name
on those automatic gates
[chorus]
me i no fit fail again
when anointing dey my head
back to back i pray for mercy
make the oil run down my head
if them n~ggas carry luba
make i no fit see myself
if them try cut my thread
make my glory reach my hand

[verse 2]
bow your head and pray for glory
make the heaven send you help
if connection no go dey
why you wan dey whine yourself
only god can send you people
only people lifts you up
no dey try to do like rambo
you can’t do it by yourself
holy water pour ground
devil comot make i pass
evil spirits burn away
no dey try to use me play
na me carry first again
mummy shope see again
they wan block my road again
angelic army wins again
[chorus]
me i no fit fail again
when anointing dey my head
back to back i pray for mercy
make the oil run down my head
if them n~ggas carry luba
make i no fit see myself
if them try cut my thread
make my glory reach my hand


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...