lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – yankulu ya (dem mama remix)

Loading...

ladies and gentlemen
k~solo special
e baku wana bayelsa

everybody, everybody, everybody say
everybody, everybody, everybody say

papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya
mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya
brother iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

who kili dem mama? eh, eh
dem don k!ll dem mama eh, eh
who k!lli dem mama? eh, eh
as in dem don k!ll dem mama eh, eh
chai

the way we dey today
my brother we gat to dey love one another eh, eh
make una use una heart before we go start to dey k!ll ourself eh

e dey pain me gaga eh
make una use our head eh
e dey pain me wellu~wellu eh
nigeria people den now one day
when calabar go dey marry yoruba
na so e suppose to dey be eh
when bayelsa go dey love hausa
na so e suppose to dey be eh

na you be my throwey, throwey
na you be my pinaro, pinaro
make una use una head, una head
nigeria people, i warn, say

my mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya
my mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya
papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

who kili dem mama? eh, eh
dem don k!lli mama eh, eh
who kili dem mama? eh, eh
as in dem don k!ll dem mama eh, eh
chai

(now, timaya don come again)
(chai)

the way e be today, my brother
we get to dey love one another eh
the way we be today, my brother
we get to dey show love each other eh
we no need kidnapping eh
i don tell una finish eh
we no need to dey fight eh
make una you use una heart eh

kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, e dey pain me gaga eh
kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, e dey pain me wellu~wellu eh

na you be my throwey, throwey
na you be my pinaro, pinaro
make una use una head, una head
nigeria people, and i warn, say

my mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh
yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh
yankulu, yankulu, yayankuyaku, yankulu, yankulu ya

everybody, dem mama eh, eh
who k!lli dem mama? eh, eh
i swear, dem don k!lli dem mama eh, eh
who k!lli dem mama? eh, eh
(chai)

whether you be governor, make you do your work eh
whether you be president, make una work well eh
whether you police, my brother
make you dey stop to dey thief, eh
stop to dey collect the bribe o
make una use una head eh
make una stop to dey k!ll, my brother
my people, make una wise o

whether you be calabar
abi na yoruba eh
or you be edoma people o
make una learn to love eh

e no get plenty for this one
na say we all na one eh
make una use una head eh
make you dey stop to dey thief, eh
make una stop to dey fight eh
my people, make una wise o

kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, e dey pain me gaga eh
kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, kuluk~ma, e dey pain me wellu~wellu eh

na you be my throwey, throwey, throwey, throwey, throwey
(eh, eh, chai)
ehn, clear for your matter
(eh, everybody now)

learn all mehn, it’s a true story
learn to love yourself (wa)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...