lirik lagu timaya - press
see
allow me to drink water
at least, keep cup
no be me be the only person
wey dey sing for this nigeria
timaya na my name, eh, k~solo dey on the beat
see these people wanna k!llin’ me, k!llin’ me
what have i done to the press?
see, these people wanna put me in mess
see, my fans, everybody don dey vex
just because of say i follow actress
guy, na me put myself for the mеss
what you talk? say me i wan depress
see, somе people e don begin to dey vex
but who god bless, n0body fit curse
everybody, jah catch dem
my people, i dey say salute
this people wan turn me to mumu
wetin i no do, them go say i do
they wanna put a good man down
na jehovah nissi na hin give me this crown
the least you can do is to make me now
my brother malo swear, i can never go down
see, when i visit obama, una no write am
dimeji bankole call me
uduaghan from warri, call me, them no talk am
black money na the label
everybody just tune to the press
see, these people wanna put me in mess
see, some people, everybody don dey vex
just because of say i follow actress
guy, say na me put myself for the mess
i want to vex
everybody don begin to dey vex
but who god bless, n0body fit curse
everybody say, “i dey on my own o”
i no send people una wan know o
me, i dey make my money dey go
everybody, i no be aproko
see, you point one finger at me
don’t forget, the rest dey point at you
scripture, e dey for say bible
say curse to those people wey dey curse me
and bless to those people wey go bless me since
everybody stay for hunpadun, for role marshal do
everybody know me as their uncle
see, for music, i be their asiwaju
if na lie, why them dey follow my style?
see me, see press
why this people wanna put me in a mess?
see, my fans, everybody don dey vex
make them allow me, make i just flex
i no get any problem with press
why the people wanna put me in mess?
see everytime, una dey go through stress
because of our press, i don dey vex
everybody, make una just free me
i no get time, i dey live my life
see, this people want to k!ll me
wetin i do them? i no do dafide
make them leave me alone
make them leave me alone
me, i no owe them nothing
i no owe them nothing, nothing, nothing, nothing, nothing
i dey pay my tithe
so therefore, my life e go they bright
n0body wey go fit dim this light
see my life is right, e go dey alright
jah catch dem, everybody i dey say salute
make them no look you like you mumu
learn to speak your mind everytime, any point and day
jah catch dem, eh, everybody i dey say salute
make them no look you like you mumu
learn to speak your mind in whatever you do
see, this world no be your own o
all of us we dey pass through o
one day, we all go die go
my brother man, no deceive yourself o
for the fact say you they on top today
no be say another man, na sh~t
see some people, want make i pack their sh~t
chai, oh my guy, i cannot l!ck asses
that’s why they want me to crack
what have i done to the press?
why, wey dem dey put in mess o?
tell dem, make dem leave me alone o
before i go kneel down and final cast o
what have i done to the press?
dem wait me depress, eh
oh my fans, i dey cry as i dey sing this song
make dem see my good
see, if you like call me a mallam
i don’t send, if you like, if you call me suleman
see, as far as say me, i dey make am
money dey enter for my account, i dey take am
see, i no send una, don’t be depressed
dem want put me in a mess
at least there are better things to talk about
why una want to k!ll our career, my brother man
what have i done to the press?
(god bless the press)
(black buddy)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu augustyn - courtney love v2
- lirik lagu clara la san - down for it
- lirik lagu lucas & the woods - tengo el perfume de tu amor
- lirik lagu buteraous - mind control
- lirik lagu blindagem - marinheiro
- lirik lagu acoustakoff - acid trip
- lirik lagu jop survivors: the holy trinity unit - the kitchen is my kwangya
- lirik lagu james brown - sometime ['74 version]
- lirik lagu the wopping duo - winter wonder lovin' (this christmas)
- lirik lagu bukshot - welcome to the ville