lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – kai kai love

Loading...

dem mama records
eh everybody, everybody say eh
timaya
oh oh
everybody, everybody say eh
eh na true story eh
k solo eh, na k solo eh
say na where na dey oh
dey burst my brain oh
you dey shack me like kai kai
you dey make me dey high high
eh ay anytime when i dey with you
i dey feel like a new born baby wey dey cry eh
eh im so in love
girl i swear you tempting to touch
eh na you be the reason why i no go fit end my life
at all at all eh
say na you be the reason why anytime i dey
i go just dey cry eh
this kind of love i swear to god
you dey drive me insane eh
eh i love you eh eh
i no send for my mama
eh i love you eh
i no send for my papa
i don wanna fall in love
i don wanna be in love anymore
well i say make una hold me eh
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda loving e dey gbu madu le
everybody, everybody, everybody say
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda loving e dey gbu madu le
everybody, everybody, everybody say ah ah ah
ah ah ah
chinekemeh
ah ah ah
unu g’ebu madu le
ah ah ah
my people make una hold me eh
oh gosh
this kind of your loving e don make me dey kolo
anytime i see your face e be like say
our love ~~~~ oh
na you be the reason why i no go fit sleep
for day and night eh chai
how can i ~~~ all the things you dey do
you dey burst my brain eh
if you say make i come eh
na so i go run come
i say you say make i go go
na so i go go go
chai gbu madu le
you dey drive me insane
i no go fit shout eh
i just dey scream every night and day
you dey burst my brain eh
eh i love you eh eh
i no send for my mama
eh i love you eh
i no send for my papa
i don wanna fall in love
i don wanna be in love anymore
well i say make una hold me eh
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda loving e dey gbu madu le
everybody, everybody, everybody say
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say ah ah ah
ah ah ah
chinekemeh
ah ah ah
unu g’ebu madu le
ah ah ah
my people make una hold me eh
oh gosh, oh gosh
oh i like you eh eh
my own na my own oh chai
i swear i love you eh
i believe say my own na my own eh
(timaya)
i no go fit scream eh eh
eh i no go fit shout eh eh
girl you dey, you dye drive me insane
i never want to love eh
i never want to love anybody
i want to sig my song till i die eh chai
eh i never wanna love anyone
i wanna praise jehovah till i die eh
see you gave me your trust
and you gave me hope
girl you just insane eh eh
when im dying in pain i swear
i dey go down in pain
eh i love you eh eh
i no send for my mama
eh i love you eh
i no send for my papa
i don wanna fall in love
i don wanna be in love anymore
well i say make una hold me eh
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda of loving go fit kpai person eh
everybody, everybody, everybody say
this kinda loving e dey gbu madu le


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...