lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – its about that time

Loading...

it’s about that time
we start to do things right
chinekeme
start to be living like straight up people

stop, stop pretending
stop living fake lives
stop living for other people

men, you got to speak the truth whenever, men
start doing your thing
whenever, you know?
start facing yourself
everybody got their life to live right now
remove the spec from your eye
before you remove the spеc from the other man’s eyе

it’s about that time
everybody, body got to open your eyes
(chai)
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?
(i got to speak the truth, eh)
everybody say
it’s about that time
everybody got to open your eyes eh, eyes eh
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

(everybody say)
if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?

(everybody say)
dem see me as vip
na based on who i be eh
goodluck jonathan na my friend too eh
na based on who i be eh, chai

anywhere when i go
na so some people wanna be my friend eh, eh
encomium wanna write about me
city people, everybody wanna write about me eh, chai

na based on who you be eh
na him the people dem go treat you eh
anything you do for this life eh
my brother man, just try to dey relevant eh, chai
everybody got a conscience eh
oh, we know say we dey pretend eh
anything wey we do for this life
make you know say jehovah dey for there as witness eh
(chai, chai, chai)

it’s about that time
everybody, body got to open your eyes
(chai)
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?

everybody say
it’s about that time
everybody got to open your eye, eye, eye, eyes eh
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?
(everybody say)
even in a relationship between a man and a woman
dem go just dey deceive themselves
dem say dem love one another o, chai
the other one are get another baby, eh
the other one are get another bobo oh
the other one are get another girlie
wey go make am just dey happy
she get another of her type

am talking from experience eh
oh, we are living in pretence eh
if you think say i dey lie, my brother man
abeg make your search your conscience eh

we all just acting
(there, there)
jehovah in heaven is directing
my brother man, na step by step
make you play your role, make i play my role well

i say it’s about that time
everybody, body got to open your eyes
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no go fit make up your mind?
(i got to speak the truth eh)

everybody say
it’s about that time
everybody, body got to open your eye, eye, eyes
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?

(everybody say)
see this type of something happens everywhere
all of us know this
but some of us just don’t want to care
we don’t want to face reality
’cause the truth is bitter sometimes my brother
we start to fake it, fake it, fake your life
fake life go start to scatter my brother

we just looking as the people pretending day by day
n0body want to say the truth but this i must say
na me and timaya we look the people like disciples of jesus
some of them are peter, some of them like judas
some of them are doubting thomas
some of them are act like elijah
some of them want fact sometime

everybody, body got to open your eye, eye, eyes
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind
if e no dey blind
how come you say you no fit make up your mind?
i got to speak the truth eh

everybody say
it’s about that time
everybody got to open your eye, eye, eyes
if loving is blind
truly and really i know that loving is blind

if e no dey blind
how come you no see wetin dey happen for behind?
if e no dey blind
how come you go say you no fit make up your mind?

(everybody say)
see the answer
it’s about that time we start to live in reality
looking, looking, looking, looking
okay now, you no understand?
(judas)

we don talk am before, we dey talk am again
(everybody looking at me like a judas)
this world is a stage
we all are just acting
with players naa, with acting crew, you know?
(it’s about that time)
on the next level

unto the matter naa, you no understand?
(it’s about that time, yeah yeah)
thank you very much, thank you very much

e don reach that time
e don reach that time
e don reach that time, time, time

(it’s about that time)
open up your eyes man
(it’s about that time)
(it’s about that time)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...