lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – i don blow

Loading...

uru ga gbu mmadu le
i don come again oh
timaya match up the place oh
oh oh oh
everybody say
well i say na who be the baga
everybody say na who be the maga
eh eh eh oh oh
everybody say
i don show, i don show
aproko people i won make una know
see al the way from port harcourt
i break into their lagos market
see some people don dey vex
eh my brother man me i come here to flex
see it’s the gift and the grace eh
why i blow today na by en grace eh
some people wanna write about me
everybody say we all na human being
so tey dem say i dey smoke marijuana
this marijuana don make me dey hamma
i get one tor for you eh
i go dey sing and everybody go dance eh
but i get one thing for you
oh oh, oh oh
whether you like am, oh oh
whether you o like am, oh oh
timaya don blow oh oh
i don blow oh oh
whether you like am, oh oh
whether you o like am, oh oh
timaya don kpolongo oh oh
i don kpolongo oh oh
some say i too dey big up my chest
everybody just begin to confess
anywhere i waka oh dem say i be the best
say my brother man my style is different from the rest
eh egberi papa one of bayelsa
anytime i enter enemies dey scamper
eh eh na fire fire eh
mama and papa wanna kpaya kpaya eh
if you are ~~ dme know me wella
everybody make una stroll to bayelsa
make you ask goodluck jonathan
tinipiri silver na me be the master
i came and i saw and i conquered
i decide to change my name to timaya
yaba, alaba, the king of commercial
eh ay king of commercial
whether you like am, oh oh
whether you o like am, oh oh
timaya don blow oh oh
me i don blow blow blow oh oh
everybody say you like am, oh oh
whether you no like am, oh oh
timaya don blow oh oh
i don kpolongo oh oh
i make many artists go back to their city
write better rhyme and do better beat
everybody im physically fit
musically my guy i swear i dey fit
make i give you some lectures
musically my guy na me be professor
eh everybody hiphop hurray
dem mama dem mama chineke mu eh
shayo master give them the magic shayo be santa
give them the magic eh
robo robo shikaraba
dengo robo nibo robo
shikaraba dibaraba eh ah
shayo master give them the magic
show dem, give them, show dem the magic eh
riba raba ribaraba
senkerebe ribayaba
shapuriba ~~~~~
whether you like am, oh oh
whether you o like am, oh oh
timaya don blow oh oh
me i don blow blow chinekeme oh oh
you like am, oh oh
whether you no like am, oh oh
timaya don kpolongo oh oh
kpolongo oh oh
see some people say make i start collabo
but dem no know say collabo follow for promo
dem say make i try to come out with my own
so that everybody go know say me i be pro eh
dem say me i no go fit do am again eh
i don come to put bad belle to shame eh
chai i dey come with the hook
the next thing everybody go call me a crook
its not by my power eh eh
its not by my might eh
na jehovah dey do am eh eh
na me be my ogologon na my god eh
i say not by my power eh eh
its not by my might eh
na jehovah dey do am eh
everything i get for this life eh
whether you like am, oh oh
whether you o like am, oh oh
timaya don blow oh oh
i don kpolongo oh oh
everybody say you like am, oh oh
whether you no like am, oh oh
me i don blow, i don blow, i don blow
men i don blow you can’t stop me
im a moving train men i move i move i move
i keep moving moving
ha ha
chai everybody say
you cannot stop me eh
you no go fit stop me eh
im a moving train eh
im sent by god to tell una eh
everybody just thanks eh
everybody juts flex eh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...