lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – i concur

Loading...

k!llertunes is on the beat
i concur
hey, don jazzy hey
boy nor fine i concur
say i short i concur
me i’m rich i concur
everything i concur
i like woman i concur
i like to make una dance i concur
nwanne shack alcohol oh ooh
say my life on the go
have you ever seen a guy like me before
after all these talking i still dey scatter the floor
anywhere you go na so my music e go
hey
legup kpekele
shaky your eke hey
kpekelе chop and run and kpeke
kpekеle chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
i dey k!lly beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh ooh
ahan
orugo
ahan
see
me i nor say the people dem love me and i know oh
na baba god dey bless me and i know oh
dema love my style hey
i dey make dem happy
people dem love my style hey
dem say i dey make dem happy
the mama and the papa dem know me
children just dey happy
my brother shack alcohol oh ooh
legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke
kpekele chop and run and kpekele
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
i dey k!lly beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh ooh
don jazzy
oya ask your man
i be the one
dem dey talk about
anything dem talk
e dey come to go
na baba god hey
o ne we gi hey
o ne we gi hey
omo oni hem newi weya biko wey gboya hey
osukor hey
osukor sukor hey
osukor su nwa nkpi ya biko dabansin (oya pass)
i concur
don jazzy concur
timaya concur
oya why dem nor go run come hey
my head too big i concur
i get big nose i concur
i too dey floss i concur
as the big head burst dem concur
i dey k!ll with beat but i concur
know i’m lacking you for talk
i dey make dem liking the bobo
everybody like the bobo
hey baby hey baby
oya make i touch your bottom
hey baby hey baby
oya make you l!ck your bobo
legup kpekele
shaky your eke hey
kpekele chop and run and kpeke hey
kpekele chop and run and kpekele hey
make sure you start to dey kpekele
hey hey hey
ehem concur
concur
yayba concur
i concur
i dey k!lly beat i concur
make you whine your bottom
nwanne shack alcohol oh ooh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...