lirik lagu timaya - gra gra
me i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
(right now) i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
you no wan work you want to chop oo
you no wan strive you want to flex oo
you must to serve before you be boss oo
you no wan suffer you wan enjoy oo
right now me i’m chilling in my chulo chulo way
god know say i work hard to be where i dey
if you try to mess with me i look the other way
but if you fvck up you will never get away
(right now) i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
i say me i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
everything is popping up for my side
that’s why the people eyes they chook for my side
i got shooters wey fit cause homicide
me i dey sail everyday with all of my guys
i say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
back inna the days dem call me a fool
see me today say my god i’m grateful
it’s chulo way
(say me) i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
(right now) i can’t do gra gra do gra gra i no dey gberaga
you no wan work you want to chop oo
you no wan strive you want to flex oo
the thing wey dey worry you dey for your body
person wey dey fail na like to complain
you no wan work you say chukwubiko
you go expect manna to fall from heaven oo
person wey dey carry last you dey complain
the thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
do gra gra do gra gra i no dey gberaga
that’s why i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
if life give you pain please pop champagne oo
don’t give a d~mn, don’t you complain oo
see these people dem a’ insan oo oo
if life give you pain please pop champagne oo
don’t give a d~mn don’t you complain oo
see these people dem a’ insane oo oo
me i tell them me i see o god hear me who (n0body for my side)
me i look my left my right (i see n0body for my side)
hustlers don’t complain, we just figure it and slide
say we ready for the rainy day, only god dey my side
me i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
(right now) i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
you no wan work you want to chop oo
you no wan strive you want to flex oo
you must to serve before you be boss oo
you no wan suffer you wan enjoy oo
right now me i’m chilling in my chulo chulo way
everybody know say me don’t give the fvck i dey
if you try to mess with me i look the other way
but if you fvck up you will never get away
(right now) i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
i say me i no dey do gra gra do gra gra i no dey gberaga
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu lil blackout - clouds
- lirik lagu ugly coco - zoo
- lirik lagu softheart - silhouette at the end of the hallaway
- lirik lagu lil cumlord - cum in my sock
- lirik lagu graham nash - the fall
- lirik lagu blake johnston - get you some
- lirik lagu model jet pilot - do you want to kill me?
- lirik lagu la tétrada - sonata en la selva
- lirik lagu chavo & pi’erre bourne - free max b
- lirik lagu skurt - stresstest