lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – god you are 2 much

Loading...

my god you are too much yeh eh eh
god you are three much yeh eh eh
thank god for talent yeh eh eh chei
timaya don explode yeh eh eh chia eh
olotu dan kpoda yeh eh ah
gbarak~ma gbaruk~ma dan kpoda eh, yeh eh
apart from music i no see wetin i for do eh (2x)
apart from sing i dey sing
i dey sing, i dey sing i dey sing
chai! apart from music
i no see wetin i for do eh
everybody eyes up, everybody eyes up
everybody make una mental because
timaya dey make una mental e eh
udunkulu eh, timaya make you gbangbocha eh
egberi papa gbangbocha eh
everybody make una leave me eh
chai oo
music too much for my body eh, chai
i no fit explain am
verybody say
god you are too much yeh eh eh
god you are three much yeh eh eh
thank god for talent yeh eh eh
timaya don explode yeh eh eh
olotu dan kpoda yeh eh ah
gbarak~ma gbaruk~ma dan kpoda eh, yeh eh
well i say, i discover my talent eh
when i was very very young ye
my mama say na school o, make i flow
make i become banker ye
dem wan me to take over my papa wetin e be ye
chai! well i try to dey go school
my brother, i no fit ye
book e no enter my brain
my brother make e no be by force ye
i decided to sing, my brother this na true story eh
kay solo my brother abeg make
you tell them the story eh
na when i went to alaba to go look for one marketer
na so dem carry me play dem say my music e no follow at all ye
chai! e no reach the lagos standard
now make una dey see me eh
every marketer na so them just dey follow me
now them want to buy me
everybody dem want to sell me
i say if not for danco music where i for de
if not for wisdom odogwu where i for dey today
chai
dem don dey see me eh, everybody dey love me eh
make una just free me like my brother terry g chai
tjoe na my friend io, abhu ventures na my paddy o
what about obiano ~~~
everybody na my friend eh
they want to by my song
my brother na different collabo chai
want colabo for ~~~
na different different people eh
~~~~~
i say timaya kpokada oh
and the thing wey i be today oh
my brother na chinekeme eh
chinekeme (3x)
chai terry g lets go back to the club
my god you are too much yeh eh eh
god you are three much yeh eh eh
thank god for talent yeh eh eh chei
timaya don explode yeh eh eh chia eh
olotu dan kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh
gbarak~ma gbaruk~ma dan kpoda eh, yeh eh
well i sing say
dem call me timaya
just because i’m getting higher
na me be the egberi papa 1 of bayelsa people eh
dem call me their tonyontonyon soldier eh
eh dem say i dey connected just like turaya, e no get wire
my guy, i no get to tire eh
everybody just look at me like say i be your tire
chai! make una dey dance io
everybody come feel me io
my music e too dey sweet for your ear
e be like say na juju oh, no be juju o
na jehova god day do am oh
everybody make we dance and wine
and make you dance to the gbedu io
everybody kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh
everybody make una kpoda eh, kpaoda eh, kpodaeh


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...