lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – god you are 2 much (reloaded)

Loading...

oh oho oh oh oh
eh eh eh eh eh
oh oh oh oh oh oh
eh eh ah eh
everybody say
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh
iwo ni olu iwo olu iwo alagbara
iwo oluwa jehovah iwoni oluwa
i no come here to tell una story
i just want to praise my jehovah eh
before i been just dey cry but now you don do well
my god you’re too much he okaka you’re three much eh
thank you for everything eh
na hin make you be jehovah eh
oh i go dey praise your name
god youre too much eh
all the things wey i talk for my first album you don givеam to me oh eh
now am a brand new timaya na mе be the dem mama oh eh
oh oh everybody hail am for me
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh
iwo ni olu iwo olu iwo alagbara
iwo oluwa jehovah iwoni oluwa
everybody say wetin god do for me
my brother i no go fit shout oh eh
my first time album i sit down for my house na jehovah dey help me dey sell am o
not even on single promo but people dem dey buy am o eh
oh my album sold like pure water people dem begin to dey vex eh
right now am a brand new timaya na me be the de mama eh
jehovah don make my life better eh
i no go fit cry i no go fit shout eh
any how i get and say na you be number one
everybody say iwo oluwa
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh ah
iwo ni oluwa jehovah iwo oluwa eh eh
iwo ni olu iwo olu iwo alagbara
iwo oluwa jehovah iwoni oluwa
i feel like thanking jehovah every night and day eh
i feel like thanking oluwa when i think of my past eh
i feel like thanking okaka ma when i see where i dey go oh eh
i dey feel i dey feel i dey feel oh eh ah
everybody oluwa oluwa oluwa oluwa eh
oluwa oluwa oluwa eh
everybody just say oluwa oluwa oluwa eh
if you see oluwa make you tell am thank you
everybody say ogologoma ah bikonu juhagumu ah
ogologoma bikonu juhanulu o eh
ogogoloma ogogoloma ogogoloma ah iya iya eh
ogologoma bikonu juhanulu o eh
people dem dey look me like mumu thank god for my life eh
some people dey think say timaya go die for suffer oh
thank god ~~~ jehovah make me important o eh
people wey no know me before right now dey want to identify o eh
my name is mr timaya yes of course i come from bayelsa
eh am a dem mama soldier na me be the ogologo maoh weh
eh ayiba eh ayiba eh ayiba eh ah
eh ayiba eh ayiba eh ayiba eh ah
everybody say na wey


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...