lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – different style

Loading...

i don’t owe you anything
i wanna live my life the way i can
i dey yan when i want eh
this one is a different style eh
i dey yan when you like eh
me im on a different style because
i don’t send their mama eh
god e don do am for me
i no send their mother eh
e don do am see
the more you give a sh~t
the more you get hot
bad belle people commot for dommot
the onе you make i chop kola nut
my brother man i prefеr groundnut
when im feeling like a rangerover
okwa ima na mbu nwa jehovah
see right now
see the storm is over
that’s why me i can never be bother bother
anytime when dem see us
we dey fresh and fresh
as the people dem dey vex eh
anytime when dem see us
we dey shine and shine
na everybody wey dey vex eh
i don’t send their mama eh
e don do am for me
you no send for your brother eh
e don do am for me
see
anyhow wey you like eh
me im on a different style eh
anyhow wey you want eh
me im on a different style eh
i don’t send their brother eh
we no send their sister eh
babe e, baba eh
eh eh eh
hmmm
tongololo
okpame
eh hmmm
oshak, tell dem
chai, tell dem
okay
chinekeme
dem know dem know
mhmmm
okay
lets go
i got my mind on my money
and my money on my mind
soro maga we take move alright
see this boy, he’s one of a kind
hmmm
see, you don’t know me
don’t test me
don’t even try come close to me
my deaf i deaf
i deaf, i deaf for soldier
anytime when i come
na dem mama soldier
i dey yan when i like eh
this one is a different style eh
i dey yan when you want eh
me im on a my different level
i no send their mama eh
i no send their papa
papa, papa eh
tananana
see
anyhow wey you want eh
im on a different style eh
anyhow wey you see am eh
real life na different level eh
i don’t send their mama eh
make you no send on their mama
mama eh, oh oh oh
see these people wey run oh
my pay, my pay
how come dey want to count
my pay
dem be like gbambiya give me money
wetin you like say na you sabi
sambiyala give me money eh eh eh
it was like play play
jehovah just open my way
what more what more can i say
everybody me i dey okay
i sya dem be like gbamiala give me money
anything you like i say na you sabi
gabmbiala give me money eh
oh oh oh oh
i dey yan wey you like eh
i dey on a different level
i dey yan where you want eh
me i geti different style eh
i don’t send their mama eh
make you no see their papa
just dey see their face
their face, they just dey spend oh eh
i dey yan when you like it
my mama my mama don’t want it
i dey yan where you see it
my brother me i don’t believe it
i don’t see their papa eh
i no see their mama
i no see their papa eh
a na na an an
leave me make i feel my blessings
me and you no dey the same classes
class go come
i jump and pass
right now i dey enter first class
carry their last, no be my class
see dem say im not in their class
see my guy i dey for first class
chineke, chineke meh
forever, however
whatever, forever
forever, you are not
i don’t you no ~~~


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...