lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – chinekemeh

Loading...

my album came out and sold like a pure water
eh dem say timaya na criminal
eh dem say make i go sit~down for gutter
thunder go fire their mama and their papa
dem say i be bayelsa
eh therefore im a militant
eh my brother man i no get your time man
timaya and de mama soldiers
for the money and the life that im making oh
na chinekeme
anything i lay my hand upon eh
na chinekeme
oh the people dem dey vex for me eh
say na chinekeme
all the money for the house and the motto i get eh
oh na chinekeme
oh i say make you no envy me oh
na jehovah do am for me oh
i say make you leave me eh eh
na jehovah do am for me eh eh
i no dey for your level eh
say i no be devil eh
make you no dey think any evil eh
oh na chinekeme eh
some see me with my ~~~ fire
eh dem dey ask me timaya how far
dem say i go do juju eh
my brother na god dey do am for me eh
anything wey i put my hand eh
eh na chinekeme
anywhere i waka go i put my ~~ eh
i say na chinekeme
no be my might my soul my power or my strength eh
i say na chinekeme eh
anything wey i do oday for my life
i say na chinekeme oh
i say no be get my life eh
oh na chinekeme
odogwu make you tell am eh
i say na chinekeme oh oh
anything wey i do for my life i tell dem say na chinekeme oh
this sing na the song i dey sing
na the song i dye sing am oh oh
my talent is real, oh my brother make you no doubt me oh
some say i sold my soul for music
my brother no be true story oh
when i say i ~~ pass ~~~
my brother na chinekeme ah
dem say i do this i do that
my brother man make una leave am like that
my brother na true story oh
god don bless me oh
timaya don make money oh oh
he’s on top of ~~~
i get toyota spider
eh i dey drive all over
i dey drive camry two point two
i dey drive durango god eh
everybody begin to dey vex i dey flex
i no get your time i dey flex eh (2x)
for the life that im making oh
eh na chinekeme
everybody make una dey hear tori oh
i say na chinekeme oh oh
if you like make you carry pump action
i go tell you say na chinekeme oh oh
you no go fit do me nothing i tell you say
na chinekeme oh
odogwu abu ventures tell am eh
i say na chinekeme oh
well i say my name na timaya
boy wey dey hot like ~~~ fire
e right now i dey strike like thunder
very soon i go dye blow like basuka
pom, everybody don begin dey wonder
na who be this boy ah
make una dey leave man oh
leave ma oh, ey ay
where i say it’s a freestyle thing
if you like make you go do your own thing
everybody say it’s a freestyle thing
everybody make una go do your own thini
well i say my life im blessed oh
oh n0body fit cause am oh
jehovah don bless me
so i go shine among my enemies oh
n0body fit stop me
fit stop me
na ch~nkeme oh
n0body fit curse me, baba god don bless me
na chinekeme oh
men it a true blessing


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...