lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu timaya – born throway

Loading...

say because you don get money
dem say we not the best
because we be local dem say we no go fit contest
telewabatewa mama
demalabalaba papa
say because you don get money
dem say we not the best
because we be local dem say we no go fit contest
telewabatewa mama
demalabalaba papa
everybody dema call me born throway
make una see wеtin una throway
na who jehovah nisi don pave the way
makе una see where i dey today
everybody dema call me born throway
say born throway
born throway
born throway
make una see where i dey today
born throway
now i don dey pay
right now me i peace ambassador
me, me i friend to the governor
borno to the president
na we get the parliament
me everybody momo omoga
see the people to day wen wen wen
say back ina the days na so dem wen wen wen
right now we no mind them
we no send them
hmm ~~~
we no blend them
hmm oh
oya pack it
where ever you are is in your pocket
you no like me
go hide inside casket
right now say my life e don rocket
oluwa don bless me chineke bless me
oruma dey bless me oh
that’s why me ti kpa kpa ju
mi ti kpa kpa ju
mi ti kpa kpa ju oh
everybody dema call me born throway
make una see wetin una throway
na who jehovah nisi don pave the way
make una see where i dey today
everybody dema call me born throway
born throway
born throway
born throway
make una see where i dey today
born throway
now i don dey pay
na me be the general
you can never see my funeral
me i go drink, go drink my mineral
and in all ways we go dey so punctual
anytime dey see me
na so dem salute
dem no sey me i no go ever caput
you no sey me go ever look cute
you can never put my life in a mute
today today me im feeling feeling my life
you no say ~~~ i got the drive
i dey continue to dey strive
na me be the first among the first five
today me a boy of abundant
anywhere i go i get assurance
plenty plenty attendance
cus when dem know me as boy of substance
everbody dema call me born throway
make una see wetin una throway
na who jehovah nisi don pave the way
make una see where i dey today
everybody dema call me born throway
born throway
born throway
born throway
make una see where i dey today
born throway
now i don dey pay
born throway
see i just dey fly very high
in the sky we no go die
we go just dey multiply
dema want make we cry
but we go dey fly
my guy we no go die
everybody me i know the stone the builders rejected
now we elected
we so connected
me im so gifted
me im so lifted
me im so, me im so
me im so high high high
dem used to look at us like we contraband
but right now na we get the ground
right now we don dey very high above the ground
see all of them dey underground
everybody dem be no be ~~~ us
dem be no be like us
right now i can see many smile on the face of my mama
yeah on the first of my papa
everbody dema call me born throway
make una see wetin una throway
na who jehovah nisi don pave the way
make una see where i dey today
everybody dema call me born throway
born throway
born throway
born throway
make una see where i dey today
born throway
everbody dema call me born throway
make una see wetin una throway
na who jehovah nisi don pave the way
make una see where i dey today
everybody dema call me born throway
born throway
born throway
born throway
make una see where i dey today
born throway
now i don dey pay
im clean out men


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...