lirik lagu timaya feat. burna boy - pull up
eh yaya
ya ya ya ya ya
ya ya ya ya ya
it’s kel p vibes
leggo
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze

i’m that guy wey dey burst their brain

right now them realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
as e be now, anything is allowed
pull up pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising

say make i give it to you o
i go give it to you
all that you need to do o is dance a burukututu
oluwa burna lomo
i no be adetutu rara
look! i no be mugu
i go do you magic, e be voodoo (juju)
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them, make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
it’s stg
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kyt (코요태) - thriller (스릴러)
- lirik lagu matt mcwaters - falling upwards
- lirik lagu twice (트와이스) - what is love? (japanese version)
- lirik lagu periphery - blood eagle
- lirik lagu guru randhawa - suit suit
- lirik lagu maria - da me gali
- lirik lagu lacrim - patrizia
- lirik lagu forgetting the memories - laurentius
- lirik lagu lilly goodman - encontrarte
- lirik lagu rahat fateh ali khan - jag ghumiya