
lirik lagu tim lyre & show dem camp - economy
[intro]
push it, push it
yeah
[verse 1]
make i tell you wetin dey for my mind
make i tell you wetin dey for my mental
for my city, na non stop grind
don’t n0body wanna know ’bout your mental health
he’s been running round the whole d~mn time
trackstar pon dis instrumental
he been thinking ’bout a life of crime
omo oro mi must to stack up the cheddar
aje
ma lọ ma fowo mi sere
ṣe na for this bad economy?
you wan dey carry me dey play, oh no, no, no
ṣo ti gbagbe?
ki lo tun fẹ ki n salaye?
ṣe na for t~pain economy?
you wan dey carry me dey play, oh no no
[chorus]
ṣe you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud)
ego oyibo, oh (monеy for chow)
money for table, oh (money for ground)
ṣе you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud, yeah)
ego oyibo, oh (money for chow)
money for table, oh (money for ground)
[verse 2]
living in the jungle turn man into mufasa (mm)
lion wey dey hunt, opportunity go catch am (yeah)
close mouths don’t get fed inside me casa
shunning god’s will like senator natasha
sapa fit turn you to poet like mustafa (mm)
my guy passed the bar and he turned into a trapper
someone said they send me bread and they reverse am
if i catch am
gbas gbos go be the pattern
throw stones in a glass house, e go scatter (ha)
money’s all that matter, boys balling out like saka (yeah)
friday night, live, turn the club to passa passa
and that’s one bottle, two bottle, back to the matter
ọmọ, this the one when you’re getting to the funds
economics be like magic when you’re living in the slums (yeah)
drop a song, watch it blow, then diminishing returns
when pies say you work too hard, but sing along like
[chorus]
ṣe you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud)
ego oyibo, oh (money for chow)
money for table, oh (money for ground)
ṣe you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud, yeah)
ego oyibo, oh (money for chow)
money for table, oh (money for ground)
[verse 3]
you see, the city of nonstop grind is forever hot
one golden rule, every man na potential ops
my guy wan do jv, see as dem set am up
the learner still dey calculate money wey never drop
it’s ironic that dirty december na betta wash
marketing for omo most likely to end abrupt
’cause you’ve never felt the pain of generator that knocked
’til ya singing “up nepa” like praise and worship at church
a soap opera of normalised trauma
minimum wage at 35k stop am
when a crate of egg is six~five, ayy, na bodmas
brackets of destitute masses all suffer
so we cut corners ’cause rent can triple next week
if life is a b~tch, legit i’m trying to set p
as even s~x workers ran from the streets of lekki
shows, you have to leave these ends to make ends meet?
t~pain dey f~ck up
[verse 4]
eleda mi, never settle for less
’cause i’m feeling like a hero with a s on my chest
alagbara, sure power
shower me blessings and give me more power
fun mi malaika mi
strike down all my enemies, ba n ṣamin
i know you’ll never let me down
make certain when you hear the sound
ain’t nothing gonna get me down, oh no
if i tell you wetin dey for my ride
ọga ọlọpaa say na straight to ikeja
i been dey para with all my might
say na today dem go know say mo mental gan~an
ṣe na money wey you dey here dey find
na economy dey make you dey tension me
abi ki lo fa twenty one questions?
too much pressure
[chorus]
ṣe you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud)
ego oyibo, oh (money for chow)
money for table, oh (money for ground)
ṣe you carry money for hand, oh? (money for house)
lyogogo, oh, oh (money for loud, yeah)
ego oyibo, oh (money for chow)
money for table, oh (money for ground)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu eloy de jong - bis du wieder da bist
- lirik lagu di-meh - andale
- lirik lagu desam1 - all my demons
- lirik lagu carly rae jepsen - like gold
- lirik lagu tyler collins - give and take
- lirik lagu brian kelley - palm tree country
- lirik lagu r2 - audi
- lirik lagu ! mooniight - shame
- lirik lagu richard reed parry - live that way forever
- lirik lagu hatchetsaw - for whom it may concern