lirik lagu thug angel - walking on fire
intro
walking on fire
flower nor jére bhi uki udo (walking on fire)
walking on fire o (buckroll)
(walking on fire)
walking on fire (walking on fire)
(it’s your main man thug_angel)
walking on fire (bobmix)
verse
d~mn
few are bound to lead many are bound to follow
so many distractions from the ones wey bound to follow
but the real power lies where you choose to go
history dey on repeat, stories of the oppressed still told
they told you to look left when the truth dey for right
causing you to steal mandate for them, please gain insight
we’ve been here before yawning at the same old sight
blind to the darkness that’s hiding under the light
learn the lesson from the past, no be to dey misyarn
the power’s in the number but few hold the crown
strength in unity can turn it around
we gat rise up from our slumber abeg buckroll hit the sound
they scream for change yet they plaster for same place
following the signal and don’t question the chase
loud noise, false choice distracts the base
when we ask for accountability see dem dey hide their worwor face
they say knowledge na power but do you really see?
they hide the truth for your clear eye intentionally
the elite in government sponsoring terrorism
fueling the chaos while the rich keep security for their building
system designed to keep us in the dark
when you question authority they label it a lark
but the roots run deep tracing history from way back
breaking this nonsense requires a very big spark
my people wake up, abeg shake off the coma
educate yourself and reclaim your own diploma
from the slums to the mansions across the panorama
knowledge na the key not another nollywood drama
pre~chorus
where we dey go from here i no understand
(this one no be nollywood)
them dey shake our legs so no where to stand (nowhere to stand)
since 1960 something omo no peace of mind (way back)
(no peace of mind)
police brutality, bandits dey find who dem go pick o
ehh~ehh
chorus
we are walking on fire
see my people dey suffer (my people)
we are walking on fire
see my people dey suffer
we are walking on fire
police dem dey harass o
we are walking on fire
the government dem no send us o
verse
f~ck
dem wan keep us blind comfortable in the lie
but through the smoke and mirrors you gotta question why
why they silence voices wey dare to testify
why they build prisons while the people just dey cry
it’s a cycle, a pattern, a f~cking sick design
they keep us distracted men while they draw the line
knowledge na the weapon, i gotta make it mine
break the chains, cross the boundaries and be redefine
go and read “exodus” it’s ancient but relevant
lessons in liberation, yeah, the message’s so prevalent
pharaoh’s dreams and the chains still echo in the system
so remember the message, the lesson is clear
when you see the signs read in between the lines
history’s calved out by the ones wey dare to climb
follow the noise but check the truth behind
many na distraction from the real where the reason’s confined
they ride the wave but never question the tide
suffering and smiling as democracy is denied
history is written by those who control the pen
molding the narrative again and again and again
few break free many get caught in the maze
following the smoke from the fire wey dem blaze
they talk about progress but they stay in their cage
mouth is moving but mind steady locked in a cage
in exodus, the lessons dey clear
dem no dey give freedom, you gotta fight for what’s dear
the chains of the mind, the chains of the soul
the question wey remain, mr president, na you really dey in control?
pre~chorus
where we dey go from here i no understand
(why you go dey let things just dey spoil)
them dey shake our legs so no where to stand (under your watch)
since 1960 something omo no peace of mind
(we no dey get peace of mind)
police brutality, bandits dey find who dem go pick o
ehh~ehh
chorus
we are walking on fire
see my people dey suffer
we are walking on fire
see my people dey suffer
we are walking on fire
police dem dey harass o
we are walking on fire
the government dem no send us o
verse
brigadier general musa uba
wey them k!ll for borno state
still dey put my mind for some kind state
wetin them use take communicate (how na)
the people deserved to know
but the government just want make we bone
them wan put us on hold (walking on fire)
the people deserved (people dey suffer)
the people deserved to know (walking on fire)
outro
we deserve to know (walking on fire)
we can’t continue like this
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu doomee - не буду врать (snippet 17.01.2026)*
- lirik lagu way2muchprada - 40smackaroos *prodbyfalsifyed
- lirik lagu wynonna - midnight (live)
- lirik lagu k-see - whole lotta
- lirik lagu p.b.m revived - p.b.m revived - zombie apocalypse (spring diss)
- lirik lagu pavement - major leagues (demo version)
- lirik lagu 6survival - air max bag
- lirik lagu nora gonzález - corrido de chihuahua
- lirik lagu sugarhill smokey - jail freestyle
- lirik lagu murphy campbell - lonesome john