
lirik lagu thevo - better
intro
alright….
and e go better for you oh oh
e go better for me ehn ehn
and e go better for you oh oh
e go better for me
verse 1
n0body call you pass omotosan
wen you promise money oh
i don see plenty deuces, wey make me nor fit trust
but i go run am for you oh
e get many persons wen dem go fit call
wen go sign am for you oh
common man no say e get e connect
until e yawa for you.oh
all my moves e smooth like don baba
music for the royals and the kings
we vibing with the strings
we don kpakpa
open doors
open doors
the sound e dey bang
like dem blow kala
make you dey no shout
men dey kaban!
i want make you know say i dey for you
you sef make you dey for me
chorus:
and e go better for you oh
e go better for me oh
e go better for you oh
e go better for me oh
all the plenty blessings and the connect oh
i don sign am for you!
e go better for you oh
e go go better for me oh
verse 2
no disappointment
no disappointment
we no dey leave our 10%
we no dey like to bend
this is a dirty dance
come over with your s~xy friends, it’s lazy here
even if you be jezebel we don’t care
shebi be me be president, e don clear
omo don’t no play
i no sabi follow crowd, i find my own way
no dey pledge wetin you no go pay
flex & s~x no be only for today
but everyday na holiday
friends n family dey play
i want make you know say i dey for you
you self make you dey for me
chorus
and e go better for you oh
e go better for me oh
e go better for you oh
e go better for me oh
all the plenty blessings and the connect oh
i don sign am for you!
e go better for you oh
e go go better for me oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 黃耀明 (anthony wong) - 20
- lirik lagu mosquit - tolshe (snippet)
- lirik lagu the band - the shape i’m in (concert version)
- lirik lagu faith scarred - break your chains
- lirik lagu bryson gray - fruit of the spirit
- lirik lagu ljiljana jovanović likana - daleko si od istine
- lirik lagu kaydrillz - "on dat time"
- lirik lagu molotov d'irpinia - la risposta
- lirik lagu gehan & hassy - sonduru oba
- lirik lagu barbara mandrell & lee greenwood - now you see us, now you don't