lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu that agege boyy - yahoo

Loading...

we no go give up
i came to this world
i came with jesus
tha haters move on
omo love is too cost
and life is too short
i love you jesus
i no go give up

wa bami loke
emi o sogo yogo dor
wa mun mi loke
aye mi sokoyokoto
monday to sunday
mo gbon ju opolopo lo
monday to sunday
monday to sunday
wa bami loke
emi o sogo yogo dor
wa mun mi loke
aye mi sokoyokoto
monday to sunday
mo gbon ju opolopo lo
monday to sunday
monday to sunday
every day na work for the street wey i come from no giving up
i put my life for my job dem dey call man a criminal
wanna know what real life gun taste like original
tell me fuvk the feelings
now we gun vibe till the sun out
e go better if u show love
no dey waste time do it oya
me i don high mе i no lie
pour me henеssy drink up and sh~gbo
charge my energy 2 shot from sabo
who dey check am my raba nbe lapo
for the center palazzo wan daku oo
hmm say na zero pa
if e tough i go drink water
fall in love never risk o lai
zero pa

wa bami loke
emi o sogo yogo dor
wa mun mi loke
aye mi sokoyokoto
monday to sunday
mo gbon ju opolopo lo
monday to sunday
monday to sunday
wa bami loke
emi o sogo yogo dor
wa mun mi loke
aye mi sokoyokoto
monday to sunday
mo gbon ju opolopo lo
monday to sunday
monday to sunday
na because say i no get funds na why i dey do yahoo
na because say i no see shayo na why i dey smoke loud
na because say i no wan craze na why i dey draw tatoo
na because say i no get babe na why i dey hookup
na because say i no get funds na why i dey do yahoo
na because say i no see shayo na why i dey smoke loud
na because say i no wan craze na why i dey draw tatoo
na because say i no get babe na why i dey hookup

wa bami loke
emi o sogo yogo dor
wa mun mi loke
aye mi sokoyokoto
monday to sunday
mo gbon ju opolopo lo
monday to sunday
monday to sunday


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...