
lirik lagu thadex - obrigado
i thank god, my friends, my family, my fans and to my foes to yh
this love
this love wey you dey show me
dey do me like say dem don sabi me
some say i dey do music like a professional
say i dey tension their papa
amo ko n se jo mi na
say i dey shine like star wey i be
say no to bad energy
this kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
no be me no be me
abi who i wan talk say be
when i no talk say me i too sabi
so we thank the lord
stack the money up
put it in the money bag o
we dey waka no bullet proof
and we no need no bodyguard o
say obrigado obrigado obriga obrigado
who i for dey show my gratitude to tell me if e no be god o
so we thank the lord
stack the money up
put it in the money bag o
we dey waka no bullet proof
and we no need no bodyguard o
say obrigado obrigado obriga obrigado
who i for dey show my gratitude to tell me if e no be god o
my last conversation with baba
make him save me from sapa
all of them boys like kpoli sapa yi tife sapamilori
so him let me know say my boy
i dey on top your matter ma foya
ara si por to mada
say i dey shine like star wey i be
say no to bad energy
this kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
no be me, no be me
ahbi who i wan talk say i be
when i no talk say me i too sabi
so we thank the lord
stack the money up
put it in the money bag o
we dey waka no bullet proof
and we no need no bodyguard o
say obrigado obrigado obriga obrigado
who i for dey show my gratitude to tell me if e no be god o
so we thank the lord
stack the money up
put it in the money bag o
we dey waka no bullet proof
and we no need no bodyguard o
say obrigado obrigado obriga obrigado
who i for dey show my gratitude to tell me if e no be god o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mickeymorcos99 - but i hate myself the most (feat. ob)
- lirik lagu jotapê - o sonho de brida (part. major rd)
- lirik lagu 莫文蔚 (karen mok) - 再生 (regeneration)
- lirik lagu prazel - burbuja
- lirik lagu umbra_666 - easy target
- lirik lagu don santo - don santo learns spanish (el barrio santo)
- lirik lagu dearalice & leslie brathwaite - ariana (leslie braithwaite mix)
- lirik lagu hotel etiquette & fake space - insane
- lirik lagu wall park - kilómetros
- lirik lagu chris rieder, quino garcia, analogheads & lupion - amarre