lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tha boy myles - level up

Loading...

boy way
oh di da dey
o di da ni
o ri ta aye
o ri ta aye
i don dey eh
just wan dey my dey dey sip my liquor
thinking bouh life for bigger picture eh
wetin dey my mind na still my future
lot of fake guys with different missions
for your back dem go talk dem go yarn
deep down we know say dem no to like us
small change dem go do like say dem pass god
buh dem no pass god
shey you wan dey wine god ni
i get n~gga wey don f~ck up
wey don mess up
wey talk down on my grind but i lock up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
n~ggas dey wey don miss yarn
wey mess up
wey don talk on my grind but i lock up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
mo pawon lor
o shoju won
mo jeju won
mo wole loss time
won foh gon
wonipe offside
mo stubborn
wonipe f~ck guy
o pompous
same n~gga ton ba rimi wan ni boss boss
won ni pe boy way
gbawo lo fe blow
buh my journey o ye oloun
duro dey god’s time mo kin hurry
same n~gga ton ba ri mi wa ni boss boss
i get n~gga wey don f~ck up
wey don mess up
wey talk down on my grind but i lock up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
n~ggas dey wey don miss yarn
wey mess up
wey don talk on my grind but i lock up ehh
mo pawo lo
osho ju won
mo level up
mo pawon lor
o shoju won
mo jeju won
hallelujah meje meje
mo k’owo mi soke
for the days that i scaled through
when people show me shege
i no get time to complain i kept on working daily
all i’m asking from the lord is baba gbemisoke
kin ma koredele
say make i no get e problem to provide money
lemme do this in good health kin ma le gbera steady
for the people that’s with me wey still dey look up to me
omo i just wan de level up gba wo lo jo ju won
bentley boy tena lo you sabi now
and all the things wey i want i go get
tell the people wey no like am say make dem no vex
boy myles told me i should come up a fire verse
cause he already came up with a fire verse
and na him wey go take over in a minute
i just want make you listen make you feel it
i get n~gga wey don f~ck up
wey don mess up
wey talk down on my grind but i lock up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
mo pawo lo
o sho ju won
mo level up
n~ggas dey wey don miss yarn
wey mess up
wey don talk on my grind but i lock up ehh
mo pawo lo
osho ju won
mo level up


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...