lirik lagu terry tha rap man - ejeagbo
intro: spazm!
awon eyan spazm… we gat dem
ok, dun know
ki loun so (3x)
oya na…
ki lon poppin?
ngbo ki lon so
oya na ejeagbo
question of the day
hit me!…
say we no dey move (we dey move)
shey we no dey move? (we dey move) hit me!
terry (refrain): terry comot, terry comot summer jam. (3x )
kpesh!
terry comot, terry comot summer jam. (3x)
verse 1:
compet-tion is ghost, i no dey see anybody
tec under my belt, yo word up g?
untouchable small boy, big god see
better get on your knees if you want to succeed
me i no dey compete
i gave birth to most of these rappers in the industry
same industry, wey de try finish me
no unity, abeg squash beef with kilishi
chorus 3x
refrain
verse 2:
your writtens couldn’t mess with my off heads
god flows wey de burst head
una dey fight over drinks, i dey empower nations
i’m the real copy, no duplication
i have no limitations, african god i’m free, no mason
too many homicides, too many suicides, genocides. the internet keep telling lies
chorus
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu indraadip dasgupta - ar kono kotha na bole
- lirik lagu hqkay - room 808
- lirik lagu don ray - garden of love
- lirik lagu seth macfarlane - moonlight becomes you
- lirik lagu roberta d'angelo - ayo a fari dinari
- lirik lagu marian & sean - many things
- lirik lagu moon martin - johnny get the handcuffs
- lirik lagu sniff 'n' the tears - don't rectify me
- lirik lagu the boy least likely to - my country heart
- lirik lagu drauggard - чёрный сейд / black seidwork