
lirik lagu tentik - urhobo college freestyle
amana dey blow
my gbana dey burn
the harder they come
the harder they fall
we no dey run from wahala
na wahala dey run
grind for we daily bread
we no dey wait for manna to fall
hand don dey scratch me again
belike say rabba dey come
hand don dey scratch me again
belike say rabba dey come
tell them make them clear way
belike say nama dey come
i’m old school
still dey kick knowledge
urhobo college
lifе na short trip
no carry too many luggage
baggage
how many hearts i don damagе
savage
how many tracks i don bandage
i get drive no be today
check the millage
married to game
last year i for don wreck the marriage
still holding it together
make e for no loss
haters go do whatever make we for no chop
i do it for the love
the kudi na muni
uplifting my dawgs that’s really my duty
i’m truly unruly
thinking outside the box and shooting like rooney
na real gold dey the mouth so
no be alumni
too sabi rap belike dem use am do me
amana dey blow
my gbana dey burn
the harder they come
the harder they fall
we no dey run from wahala
na wahala dey run
grind for we daily bread
we no dey wait for manna to fall
hand don dey scratch me again
belike say rabba dey come
hand don dey scratch me again
belike say rabba dey come
tell them make them clear way
belike say nama dey come
i spit raw i make their……
belike say rabba they come
i spit raw i make their skin crawl
might sn~tch your wig off if i get ticked off
married to the game but f~ck the in~laws
we outlaws
smoking indo
of course we no trust them
we pass them clear we don dust them
we get tools incase you get problem
we go solve them
your advise leave am for your pocket
cash rules everything here no be government
i represent the ones weh no gree quit
voice of the oppressed weh no fit speak
they say the flows deep and they digging it
na kpo dey the bio link they keep cl!cking it
the money and the middle finger
i stay flipping it
the mouth of your favorite singer
i put d~ck in it
like
f~ck what she’s singing about
there’s way better things that she can do with her mouth
walk into the trap
stepping on roaches
took my people out the trap
i set em free like moses
my gs are never jonesing
get the rugar with us
so no go buga with us
bank account like bad student
zeros too much
can’t reach us again our levos too much
and we still don’t trust you
you look like metro too much
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ruthless villain - don't high five me
- lirik lagu 佐々木好 (konomi sasaki) - 終点駅 (syuuteneki)
- lirik lagu zombiqe - rapture19/19
- lirik lagu tonton kd - jqsl
- lirik lagu vikx - elhittem
- lirik lagu bigtomiman - mkt
- lirik lagu chilli vanilli 2 - dein herz entscheidet (pastiche/remix/mashup)
- lirik lagu desire (usa) - russian roulette
- lirik lagu omeg@ redd & rhyce records - war inside
- lirik lagu caroline quinn - alien on my mind