lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tentik - na money

Loading...

[intro: mask]
give me my money abeg
give me give me
give me my money
i no dey find this thing funny
give me my money
give me my money
and do not ever in your f~cking life
ask me for money
give me my f~cking money
is that how they do business in your own quarter
person help una finish e go dey go stress
dey get bp for the matter
give me my f~cking money
its affecting mе

[chorus : tentik]
na money oh
na money
na money oh
na monеy
wetin cause fight
na money oh
na money
no be woman oh
na money oh
na money
na money oh
na money
[hook : tentik]
no pray for me pray for them
pray for their family and friends
pray that we don’t pray on them
pray for them
amen
no pray for we pray for them
them and their family and friends
pray that we don’t prey on them
pray for them
amen

[verse : lambos]
wen we pull up
you know it’s authentic
you already know
is lambos and tentik
n~ggas be acting like
they don’t get it
if nor be money matter wey you drex!
poverty no need to know my address
247 on a daily na money matter
who dey owe me make e pay me
cos it’s all about bills
nor f~ckup with my percent or na beat
for the grind shey you see the way me i dey bleed
i dare who won comot food from my mouth
came from the south and udu is the map
2sec everybody go lap
una dey whine
for business who dey follow you dey laff
where you credit me fast (fast)
[hook : tentik]
no pray for me pray for them
pray for their family and friends
pray that we don’t pray on them
pray for them
amen
no pray for we pray for them
them and their family and friends
pray that we don’t prey on them
pray for them
amen

[verse : black beatz]
na money i de find
na money dey my mind
na money be my time
if i k!ll say na money be my crime
na money dey my pocket
na the reason i de shine
shwuo choose
i get men wey dey win
i nor get men wey de lose
so i de check up with my goons
i get dough in deus’s
your sure odds na my booze money
my real name na obus, you de jonez
[chorus : tentik]
na money oh
na money
na all the girls need money oh
na money
wetin cause fight
na money oh
na money
no be woman oh
na money oh
na money
na money oh
na money

[intro: mask]
give me my money abeg
give me give me
give me my money
i no dey find this thing funny
and do not ever in your f~cking life
ask me for money
give me my f~cking money


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...