lirik lagu tekno - permit
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu aşıqlar qrupu - gül qızlar
- lirik lagu zoe doe - bonafide hustler
- lirik lagu li rye - pain music
- lirik lagu tan biónica - boquita pintada
- lirik lagu feltz or f3ltzyy - for my town
- lirik lagu уделка (udelka) - я еду на суд (i'm on my way to court)
- lirik lagu corina smith - x100 (acústico)
- lirik lagu iceguys - krumla
- lirik lagu julie on winter - glacial
- lirik lagu passpo☆ - mask