lirik lagu teejay’s wrld - morning, afternoon and night (man)
hustle for the money no do play play
hustle for the money no do play play
bobo bush, boom, broccoli (broccoli)
tehke ko gbo pé, ko jo bi poco lee
mary jane gimmie melody (melody)
pass me the joy stick pelu codeine
as omo boi oh need lati kowo dele
mafi ishey shere, tori owo ni keke ireire
ah brother dele, brother dele
mio dayin lebi pelu beshen sanle
hustle for the money no do play play
ishey lon shey nn moscow, kosaye fún ere
ati de yankee oshey owo keke re
dnd phone mi means peh mio sinleh
puff the ganja puff the ganja
u need to reson alone like a monster
go ur own jeje i don’t need wahala
tóbá ti doro owo nikan nani man para
eje wa lojumi bi malu karaa
malo mumi lase, mio shey omo ghana
ah sinner toh pada di winner
no be say them say, i be omo 9ja
grind as the detail of man
dnt joke with ur day, u have morning afternoon and night
shishey komowo no go dey after fight
puff the skunk and use am reason my vibe ahhhhah
grind as the detail of man
dnt joke with ur day, u have morning work afternoon and night
shishey komowo no go dey after fight
puff the skunk and use am reason my vibe
bobo bush, boom, broccoli (broccoli)
tehke ko gbo pé, ko jo bi poco lee
mary jane gimmie melody (melody)
pass me the joy stick pelu codeine
bobo bush, boom, broccoli (broccoli)
tehke ko gbo pé, ko jo bi poco lee
mary jane gimmie melody (melody)
pass me the joy stick pelu codeine
thinking of money only gah me faded
me steering at things i can’t afford blow my head
u will be free only when u are dead
cause life full of sorrow,so lay ur head on ur bed
i will be the next, god is involved (ajeh)
it already my turn cause man don lost
para dey my body i swear i no get joy
no be my fault na sapa dey make me annoy
am off track, once in a life time
i retry and act as a real man
if they cut off ur wing, walk and feel alright
let them feel surprised, and waka their father (baba wan)
i will be the next god is involved (ajeh)
it already my turn cause man don lost
para dey my body i swear i no get joy
no be my fault na sapa dey make me annoy
bobo bush, boom, broccoli (broccoli)
tehke ko gbo pé, ko jo bi poco lee
mary jane gimmie melody (melody)
pass me the joy stick pelu codeine
bobo bush, boom, broccoli (broccoli)
tehke ko gbo pé, ko jo bi poco lee
mary jane gimmie melody (melody)
pass me the joy stick pelu codeine
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ljilja bela - đido
- lirik lagu king saca - okay
- lirik lagu meterei - kafama takmam
- lirik lagu yemi alade - bamboo
- lirik lagu patrickxxlee - delilah & i
- lirik lagu xaxanity - tied upxx pt.2
- lirik lagu trueno - tierra zanta - en vivo
- lirik lagu soerba - mangiare sano
- lirik lagu maluma & j balvin - gafas negras
- lirik lagu ron e polo - heart on my sleeve