lirik lagu t.i blaze - weed
mm, ooh~yeah~ye, yeah
dadada~dadada~dada
whoa~whoa~whoa, mm
piri, piri, piri, yeah
(melvin), mm, oh
what do you mean “i don’t know where i mean”? (mm)
smoking nature, i’m in love with that tree (ooh)
i love two~sum, sometimes i do the three (mm)
street ot, e no be school degree
so i decree, success inna mi life
me no want trouble at all, inna mi yard (ooh~whoa~whoa)
roll one (roll one), tie one (tie one)
pass to your jiggy, make he light am
oh weed, if e no good for your brain ah (ye~ye)
quit, moja mosaa for another day, ah (wo~wo)
weed, if e no settle for your brain (mmm)
mafa colorado, k’oma loba won shi’le ya, mm
p. diddy, piri, para re ra, weed
ganja brother wey carry inhalеr oh, quit
life na exam, make i no fail am
mafa colorado, k’oma loba won shi’lе ya
smoke some weed, it makes everything better
be like medication, early morning, mafa meta (mm~mm)
steady meditating, i no hear what you dictating
only fact i be stating, you know
you know oh
wetin elderly see, pikin no go see (ye)
even if he climb (oh), on top apoti (mm)
i’m seeing everything (mm)
only bad energy (oh), bad man no fit see
smoke some weed, it makes everything better (mm~mm)
be like medication, early morning, mafa meta (ye~ye~ye)
steady meditating, i no hear what you dictating (mm~ye~ye~ye)
only fact i be stating, you know
you know oh
wetin elderly see, pikin no go see
even if he climb, on top apoti
i’m seeing everything
only bad energy, bad man no fit see
(bami yi baki yen, eh)
(mafi cigar si, eh)
(oya light e, light e, light e, light e)
(pass e, k’ohun ko light e)
(oya light e, light e)
what do you mean “i don’t know where i mean”? (mm)
smoking nature, i’m in love with that tree (ooh)
i love two~sum, sometimes i do the three (mm)
street ot, e no be school degree
so i decree, success inna mi life
me no want trouble at all, inna mi yard (ooh~whoa~whoa)
roll one (roll one), tie one (tie one)
pass to your jiggy, make he light am
oh weed, if e no good for your brain ah (ye~ye)
quit, moja mosaa for another day, ah (wo~wo)
weed, if e no settle for your brain (mmm)
mafa colorado, k’oma loba won shi’le ya, mm
p. diddy, piri, para re ra, weed
ganja brother wey carry inhaler oh, quit
life na exam, make i no fail am
mafa colorado, k’oma loba won shi’le ya
smoke some weed, it makes everything better
be like medication, early morning, mafa meta (mm~mm)
steady meditating, i no hear what you dictating
only fact i be stating, you know
you know oh
wetin elderly see, pikin no go see (ye)
even if he climb (oh), on top apoti (mm)
i’m seeing everything (mm)
only bad energy (oh), bad man no fit see
smoke some weed, it makes everything better
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu coma waves - lost (what you crave)
- lirik lagu the expressos - tango in mono
- lirik lagu xxxtentacion feat. bamsavage - in n' out (sayonara)
- lirik lagu konny - dorfplatz
- lirik lagu cassandra lewis - more like mama
- lirik lagu ruurd woltring - nobody's guy
- lirik lagu サザンオールスターズ (southern all stars) - シャッポ (shappo)
- lirik lagu louis dunford - superman
- lirik lagu tovan - 3 am freestyle
- lirik lagu noluvdee - perfect timing