lirik lagu t.i blaze - sometimes
[verse 1]
everyday man have been knocking
everytime man have been working
still grinding wan tire me
but i no fit quit hustle for maami
[chorus]
sometimes food no dey give man joy but canadian loud the feeling is
different aimoye shenking but no
loose guarding loru loru lafin boshe
why life con hard?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[verse 2]
bashey n shey dating, lanshey military
excessive bombing kato ri maga, ta gboriduro
so me i went faraway
mummy mi n be nile ooo
they said i have gone astray
nigba tori jombo timo wey
when no one to ginger me
i ginger myself…
i woke myself then i said to myself…
boy blaze remember what mama said …
sooner or later them go hear my cassette
for their radio… all this fine girls dema redi oo
dem go dey call me baby ooo
ogun leri eshi mari mariwo…
so ema pariwo
[chorus]
sometimes food no dey give man joy but canadian loud the feeling
is different aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
why is life com hard?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[verse 3]
person wey no suffer no fit relate
eni to shubu na shima diide
after sinning man pray for grace …
make another man no go take my place …
ahh ahn ahn manna don dee many things
but i gats keep my things i keep my feelings
small boy big big thinking’s
bawo nigun shey pari…
everytime no stressing
day by day nah blessing
day by day nah?
man have been through lessons
man have been through a lot
[chorus]
sometimes food no dey give man joy but canadian loud the feeling
is different aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe
why life con hard?
and man no wan to do bad
cos i no wan suffer later
na everytime i dey sad
[outro]
sometimes food no dey give man joy
but canadian loud, but canadian loud
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu aaron fraser-nash - the janitor sings a song
- lirik lagu lilnosebleedd - v*
- lirik lagu anlil - colours
- lirik lagu o padre dos balões - a paz mundial (viva!)
- lirik lagu aesop rock x blockhead - all day breakfast
- lirik lagu the dividing line - deadbeat
- lirik lagu ryanlv - cobain
- lirik lagu pablo alborán - soy capaz
- lirik lagu gov't mule - (brother bill) last clean shirt
- lirik lagu asha maclean - serial f boy